Yme1's Posts
Nairaland Forum › Yme1's Profile › Yme1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 329 pages)
hmmm |
^^^^true!!! babe abeg benin 3 much see beauty @post lots congrat to you two |
LORD you are wonderful, thank you for the life of my family |
^^^ Babe i swear the very first time i heard this song(yori yori remix)which i heard 2 weeks ago babe i feel love wey i never feel before the beginning of the song dey make my head dey scatter anyhow Remember I tell you say you deh make ma heart deh yori yori . . .you got me there too cause i love that line bad bad i heard that D'banj scape goat on friday and it was on triple replay ![]() take my heart, take my love, take my body come build my home. . . . stay with me iyawo mi. . i will be your scape goat honey,because you came thru for me. . . . i really love that part yes o my dear thank GOD for music thanks dear |
chamotex:huh? haba!!! you yourself know that is not true baby you are always my boo abeg nor let MISSY B corner you from me o cause i go go six feet howz you doing love? |
@Missy B babe you nor go kill me which one be fire burn again ![]() chamotex:my frd put smile for that face before i rearrange am for you with kiss ![]() d bigrod: ![]() |
chaii this man nor go kill me ![]() him say my pikin nah so you fine thank God say them never give you belle ![]() |
oweniwe:you are welcome dear, you be igbo? ![]() jay bee: ![]() |
3 gbosa for you Jay Z |
she loves brad pitt ![]() |
^^^^y was ur morning groggy dear? mine was cool sweetie @post i should be there by 2:30 or 3:00 ![]() |
^^^^chai its like you know what i wanted this morning omo when that Ahomka womu by VIP first storm town for naija that song create abeg i love this part nah woman be this,na so so beauty dey baff am o she make i dey think i nor dey fit work oh my love if you leave me i go die o so so wahala, so so shakara, so so think i dey think see . . . . your love don kill me oooooooooooo aaaaaaa the second song is so damn funny right from the first time i heard it nice beat and bend your nyansh dance step ![]() you are the bestest baby B.T.W. i thot someone wanted this thread locked?how come she is still posting? ![]() |
^^^^ @post see this tile tile as she dey wangolo tangolo for me the way you wind,the way you walk,the way you talk dey make me dey craze o |
my age mate dey fear me o cause i deal with stuff way bigger than me ![]() |
BABA GOD nah only you i go follow |
am feeling the HOUSE OF GINJAH'S craze badly |
^^^^LOL ![]() really when i took a look at ya pic i was like is that his pic or that of Tu.pac? but come to think of it are you sure you are not related to tu-pac in anyway cause if you are i will be the first to say I TALK AM ![]() LMAO @virgin leg ![]() @post tupac's half broda from anoda mother but same papa ![]() |
^^^bros you resemble ijaw bad bad but you are lookable sha ![]() |
tu-pac ![]() |
this is not just trash but trashari-ism ![]() rubbish dressing all in the name of fashion i actually love the style but would really have been thy bomb without the show me ya fu:king a:ss, the breast cut i can deal with ![]() |
my billion dollar sexy chic ![]() |
LMAO @kikelomo ![]() @post she is just a rare diamond in the midst of diamonds and a priceless one at that |
snooping around other peeps FB pic nor blame me o i nor just fit sleep ![]() |
aww nah i take loff you,always seeing the beautiful side of me ![]() you too gbaski |
omo wafii, you nor dey sleep? ![]() |
Alright this is for u dear ![]() Am not good with romantic words dear but this one goes to YOU i could tell from afar that the Love within you is a reflection of your inner beauty. . i could tell that our friendship will be a tincture of jealousy for others if we take it further . . you might not be able to tell but you are special ![]() and most of all GET WELL SOON DEAR |
jay bee:bad belle, i gat to control my intake of that junk food ![]() abeg o i love my sexy self hmm but free supply isn't a bad idea tho ![]() |
@jaybee why nah? i was about quoting googles last post,ya know the area where she dropped the atomic bomb ![]() she killed it!!!! aiit no more insult i think i have read enuff ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 329 pages)






