Yolobazz's Posts
Nairaland Forum › Yolobazz's Profile › Yolobazz's Posts
1 2 (of 2 pages)
Before man. city was able to win the Barclays last season, my team (man.u) was crushed at home. ![]() |
Before man. city was able to win the Barclays last season, my team (man.u) was crushed at home. ![]() |
What a colourFOOL wedding!!..thank God I'm no victim of attending such wedding.. I for laff tire! Na the wife be yeye woman and i just sorry for am cos d moment d husband sit down well kon realize say she open her eye let am block colors go their wedding like this..hmmmm! Toh! Why she kon wear white like normal, she for just try block purple and orange together..yeye people! |
O oh, so you are aware of that too.. |
Electricity na war for my country |
Ogbeche77: check www.whereheseegun.comNa .org jare..guy check am well..I tire for some kind ??'s sha..smh |
Ejiné: LOL! OP, you be proper village manThanks jare! e be like say people eye travel. Una see star boy dey run mouth. Some of una sef cloths all 2geda never even buy the jacket sef. Make una go crash Abeg! |
mr.drizzy:Hin for just add compass so hin no go lost. ![]() |
How do I get to browse with etisalat on my iPhone 5. I tried using the apn settings it will not work. Can someone kindly assist me with this. Thanks.. |
1 2 (of 2 pages)

