Romance › Re: I Need Advice Pls by Youngerikan(op): 4:56pm On Apr 17, 2022 |
chatinent: So what if you spoke to her and she tells you NO, and that she was just being friendly? I hope you'll not pack out of that compound or come home only at night?
You dey fall for infatuation carelessly still.dey call yourself alpha male. Alaye, ekwesịrị ka e were mortal tie gị wotowoto. ogbeni mafo, I can only be the one to Bleep myself up if I no talk Wetin I supposed talk.. I have everything a girl need in a man, all of be they blush for my compound but I just want to choose only her |
Romance › Re: I Need Advice Pls by Youngerikan(op): 4:52pm On Apr 17, 2022 |
Krss216: Oga this your confusion no be here oo,I know say you just wan fvvk. E simple,tell am say you like am and you go like fvvk am, date na long journey.  just like dat? U hard gan ooooo, ok o want to a relationship.... |
Romance › Re: I Need Advice Pls by Youngerikan(op): 4:51pm On Apr 17, 2022 |
Officialgarri: He said he wants to talk like an alpha male  Wetin happen oga, why I dey take me dey laff when u suppose help a nigga.... |
Romance › Re: I Need Advice Pls by Youngerikan(op): 4:49pm On Apr 17, 2022 |
solagbadek: Fr the looks of things, you are also crushing on her! On this note, invite her on a date, of she key into it then you are good to go... Ma fo she already key into it, and we agreed to go out tonight, but I don't how to express myself for there jor...... |
Romance › Re: I Need Advice Pls by Youngerikan(op): 4:48pm On Apr 17, 2022 |
Jeon: why did you used a new moniker...
yeye pple... naso unah go dy shout redpill up and down but go behind new monikers to xpress URSELEVES . getat |
Romance › Re: I Need Advice Pls by Youngerikan(op): 4:48pm On Apr 17, 2022 |
Krss216: Talk about yourself,make the conversation dey flow. Why you dey really take her out tho? Relationship or just random fvvk? relationship/or random if I see more of her qualities I will know which one to choose |
Romance › Re: I Need Advice Pls by Youngerikan(op): 4:43pm On Apr 17, 2022 |
Krss216: Tell am say you wan take her out if she no go mind, wetin dey hard you there? She either say yes or no. she don already agreed to follow me, I don't know wat to say when will get there nii, ma problem be that.. |
Romance › Re: I Need Advice Pls by Youngerikan(op): 4:41pm On Apr 17, 2022 |
Krss216: Someone help this simp out. yes baba, I accept the title. Jus help a nigga out |
Romance › I Need Advice Pls by Youngerikan(op): 4:40pm On Apr 17, 2022 |
I just moved a to a new house, their is dis one of my neighbors so much crushing on me and I want to take her out for date tonight and she don already accept, but I don't just know wat to say for there and how to talk to express my feelings like an alpha male, I'm queit person and I don't like talking too much and I cherish my dignity, I don't just have the mental stress to chase ladies, how do I get this out tonight without no bruise   ? Abeg!!!!! |