Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 10:37pm On May 18, 2018 |
I swear dem don curse me for village. Na stupid risk wey no go ever comot I sabi to dey take. Immediately I see the game, one thought come my mind make I use this my friend 200k wey dey mind play am before e go collect the money on Tuesday but stupid fear hold me. Kon see how the thing turn out now.. This village people ehn? Male Una leave me na![sup][/sup]  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 10:30pm On May 18, 2018 |
CHINE55: Dear Innobets, I have tried to reach you but all efforts have proved abortive cos you seem to ignore my mentions and mail. Inno nwannem, I am not asking for too much rather I'm asking that you help your brother achieve a long term dream. I am willing to show you evidences of what I intend to do with the little token I am asking for. Nwannem nyere nwanne gi aka. O kwa masters ka m choro ime mana ego Ezubegi. Nwanne akwugo m ugwo Maka form, oforu zia school fees ndi otu ya. Ejikwe m akwukwo ugwo ndi m kwugoro. Nwanne biko gba tara nwanne gi oso enye m aka. Innobets Congratulations.. God will make you bigger warriz diz |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 10:25pm On May 18, 2018 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 4:26pm On May 18, 2018 |
dcolumbus001: 1xbet 4.97odds it was 4.87 when I played it o. Maybe it has increased |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 2:32pm On May 18, 2018 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 2:25pm On May 18, 2018 |
Babanlagenius: Do we have high stakers here? I want to drop a ticket. 4odd. Bros, drop am o. I been dey your group before you remove me. I trust your games nah... |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 2:24pm On May 18, 2018 |
Chiefheywhy: The problem be say I never activate customer to customer transfer.. But if na trust..
Smallest thing.. I no fit scam you...
But if you still wan transfer.. I go collect... shey we fit talk on top WhatsApp. I go transfer am, you go hold 4h kon transfer the remaining enter my gtb account then |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 2:23pm On May 18, 2018 |
locust: I'm resisting this urge to plead for funds. Fund my akant and I no go plead again Lol, me no be richie na.. I be hustler so nothing coast never clear. If e clear, you go see my hand |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 2:06pm On May 18, 2018 |
locust: If I say make u fund me now, I do bad thing?  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 2:05pm On May 18, 2018 |
Chiefheywhy: He asked for it... Abi Chief abeg, shey we for do one business together. I wan transfer one money enter your account. Make you use am fund your 1xbet account kon transfer the remaining to my 1xbet account.. Shey I fit trust you? |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 1:46pm On May 18, 2018 |
Chiefheywhy: 0215943249
Gtb
O. A This bros no dey slack sha |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 1:34pm On May 18, 2018 |
Jagaban880: ......betnaija na only 1xbet I get money on top... |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 1:33pm On May 18, 2018 |
dcolumbus001: You need some luck to do betting 11k lost already The thing kon dey funny me as I dey see am. This was my story on Tuesday men..since then, I din comport |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 1:30pm On May 18, 2018 |
Jagaban880: ....Bro....dis one were ur game de cut anyhow....push#200. for..me..na.make i multiply am then pay you back wif 400...naira Push for where...shey na 1xbet you dey use? |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 1:26pm On May 18, 2018 |
Betnomore: All games yaf spoil today courtesy of Australian league wey I go pick for the first time. Lesson learned. Stay away from leagues u know nothing about I swear ehn. Me wey kon put better money on top  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 1:10pm On May 18, 2018 |
yehmy: 2straight fixed draw in italy seria b goodluck i'm out wetin? Post am na. I know of Venezia vs Pescara. Which one be the second? |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 1:08pm On May 18, 2018 |
Chai! Na wa o..So first ticket wey I stake better money don go so? This Australia team ehn! Just to win either half kon add like this.  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 11:09am On May 18, 2018 |
promisious: Food is served. Edit to your taste and don't forget me oo
B944ECTQSTAQEW-3966324
Green we wish for, Papiw69 Abeg make person help us edit this game kon remix am |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 11:08am On May 18, 2018 |
drizzt27: My nigger, Infact na siddon look I dey oh. Account dry since monday & na siddon look dey observe I go dey till maybe month end. Afta month don born..  More greens to una today... Na my prayer be dt... Make all of una win... Imagine like say jst 10 ppl win, una go fit donate #100 each nah...  lol, we go even donate pass that wan nah |
Sports › Re: Basketball Winning Kings. by Youngtekkey(m): 11:00am On May 18, 2018 |
BiafranPound: I also played from his tips and added some to mine(the one I know) Thanks bro |
|
|
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 3:45pm On May 17, 2018 |
Successimpactld: am tired need rest and enjoy my profit .
BLogabet thanks so much never rest o. Me I never make profit na...still dey update abeg |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 3:38pm On May 17, 2018 |
emzry: him dey serve still dey Bleep up exactly but he be like Swy he don recover |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 3:30pm On May 17, 2018 |
emzry: no be only u dey view am for one corner bro. the thing kon dey tempt me like make I play am |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 3:54pm On May 16, 2018 |
joshuakdboy: The goal was already in when you typed this...
were u tryna impress anybody? exactly |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 3:54pm On May 16, 2018 |
TissuePaper: Reverse Psychology about to boom again.. 25k loading  instead of you to dey post games... You just dey shout reverse whatever... Help us to the end na |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 3:43pm On May 16, 2018 |
Successimpactld: UD Songo v RSB Berkane RSB Berkane to score in 2nd half (RSB Berkane to Score in 2nd Half) (0-0) @ 2
livebet who you dey follow for blogabet. I no dey fit see this info...abeg dey share am with me |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 3:34pm On May 16, 2018 |
Esthy96: I stake it at 1.90 with #500  E don cast o chai.. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 3:13pm On May 16, 2018 |
Successimpactld: √√√√√√WOOOOOOOOOOOON I saw the thing very last, dem don score 6 goals already... E pain me |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 11:15pm On May 15, 2018 |
Chidexter: I be learner o. But I'll share. you say what? Me even pass learner. I just start to dey bet 3 weeks ago so you still be my senior |