₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,121 members, 8,420,472 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 08:56 PM

Toggle theme

Yungjay's Posts

Nairaland ForumYungjay's ProfileYungjay's Posts

1 (of 1 pages)

RomanceMy Girlfriend Is Older Than Me Is It Proper by Yungjay(op): 8:17pm On Jul 28, 2007
Is it right for to have a girlfriend who's two years older than you.cos I think I have a problem with dat. 1 she doesnt know about it and 2. if her family knows am in trobs
RomanceRe: What Is It With Port-Harcourt Women And Money! Is It Normal? by Yungjay: 2:03pm On Jul 27, 2007
for me I neva go there but friends where dey dat side say na wah o fro the chicks.cos e b lyk say na money dem go die put.no be say money no good but the love wey dem get foram for there na fire. the love of money is d root of all evil.
shekena
RomanceRe: What if Your Boyfriend Beats You A Lot? by Yungjay: 1:19pm On Jul 27, 2007
shu c levels some girls prefer make dem beat em up na dat time their senses dey come back.me i no too support the beating but if need dey to beat her abeg do am.dem lyk am well.
ComputersRe: . by Yungjay: 10:12am On Jul 27, 2007
I too I had a problem with mine.When vmobile started their wapgprs. I could use my sonyericsson w800i to surf wit my computer but now I can't any more embarassed

1 (of 1 pages)