ZaddyJ's Posts
Nairaland Forum › ZaddyJ's Profile › ZaddyJ's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 57 pages)
This is another heart rendering story incident again |
Lost glory of our textile mill |
terrezo2002:I can’t agree with you less bro. I was telling my wife sometimes ago that after Coca Cola’s popularity in the world Micheal Jackson comes next. |
Ohraykon:Eyah sorry I for check ur profile before I reply u. Na which year u begin Dey drive that wheel barrow wey u Dey inside so? |
Drsnives:I been use one that year before I meet my wife in flesh. Dem Dey call am Afrointroduction I don’t know if naija boys don spoil that app with begging or scam |
Ohraykon:That’s why stagnancy still romance u, u no why u never think Good about your fellow man. So if u see anyone wey em and u Dey trenches together then all of a sudden em blow na dia ur jealousy and negativity go begin kick in. See if u continue to Dey beef people wey dia life Dey better u go forever dey stagnant. U can only break the forces of stagnancy in your life if u start by seeing devil himself as angel then begin to see human like you sey something good can come out of them if not any where u go na so so bad luck and stagnancy go Dey hunt u upandan. So please, I beg u no Dey reason evil for people wey Dey make am ok. I wish u luck. |
Drsnives:W nor easy to recommend anyone. Na u go hustle am. Make I give u small jeck, if there’s any marriot hotel or big 5star hotel for your side wey foreigners Dey visit steady , try go there ( dress up nicely) buy drink sit for lobby or where u thinks dem fit visit like swimming pool from there u fit Shike anyone. |
anonimi:Like I said to u until u start to see good in people evil will not depart from u mark my words. You may not know now but when it would become hard for you don’t assume one of your fathers brother or sister is the cause or you bad omen. Please I beg for the last time I now sey poverty na em Dey make u reason sey everybody for naija na pauper like u. And this is why I don’t have friends in naija till I travelled out naija I no get single friend na because na all those people wey I Dey tell my plans den Dey reason like you way back. But since I realize that when u keep ur plans and don’t tell Nigerians u will succeed in life. I have never think down on people because my star no go gree, my spirit wants me to see good in people and help when I can. |
Drsnives:God bless you my chief as u wish for good things so na so good good things go Dey locate u. My journey started for 2019 for Edo state that when I meet this beautiful lady wey come with her mama and other African American for tourist in both Ghana and Nigeria. My story long so I go keep am short. All I can tell u is that you sef fit run am ur helper fit locate u if u are honest and sincere. Modified; You be delta guy 😳❓it’s well my guy see my person. Bro just try look for one dating app I swear some of this ladies want men wey go treat them nice. Relationship here Dey boring to find better person here Dey hard na why Dem dey come naija come find men. |
Apcshit:Poor man poor man! How many times I call you? Abeg no Dey reason everybody wey Dey here sey dem poor finish like u. And then again if u Dey reason everyone for naija as long as em no relate to dangote or Davido so na poor person em be na so u go Remain all ur life. So please start to Dey see good in people , so ur way go open. If I Dey belittle people I for no Dey USA wey I Dey so. Let God prayer work for your life so please stop to Dey mad belle people. Yes I beat my chest I Dey USA and so fvking what! So wetin be the big deal and no be human being like u Dey there? |
Apcshit:Poor man poor man! How many times I call you? No Dey reason am sey na everyone wey u meet for Nairaland poor. U know wen me don leave Naija come USA?😂 careful how u use ur anger issue take send ur helper away. U never can tell. |
anonimi:Trust me this is how you will remain all your life and won’t amount to anything. Keep flipping front pages of Nairaland to look for people who re progressing so you can pull them down. As you well know just as the stagnant water smell without moving so shall u be if you don’t stop trolling and being jealous over other peoples progress. I am not the reason why you couldn’t make it in life #travelling is good #travel and see. |
LordLicifer:Sometimes it’s good to clap back at the busy bodies cum jealous wimp. |
anonimi:When you write , write with common sense. Well not ur fault common sense is not common , it’s like a Rose flower that’s doesn’t grow in every man’s backyard. |
Apcshit:I thought you are wise and intelligent but the more you write without reasoning it makes ur comment watery and unfunny. FYI I am not in SA but the USA. Pigin adage say if u wan eat frog chop the one wey get egg. SA no get wetin I Dey look so face front oga. |
Ohraykon:Okay u stay there no comot ok. |
When u send her to death what will now be the fate of the notorious repentant boko haram ex fighters? Na why I leave the country in the first place. |
Broveens42:I can’t agree with you less brother. That guy is dangerous and deadly in attack. |
Lovelink1991:🙄 |
Lovelink1991:Omo come Yankee make u see the one wey pass that one. Women go come the stadium wey I Dey work with tight shot with puff puff T*T* and Nyansh wey dem pump. She go Dey okay with her as she come naturally. |
Why not? This is an Art of course. Creativity at its finest. |
agulion:Very useless set of organizations and or law enforcers. They will now charge the woman for assault and the her son for videoing and abusing ![]() |
ChristianMuslim:If Turji kidnap any norther wey Dey support sharia pikin or children I support am. But if na northern Christian kids him do Naming ceremony for I will never be in support. If u ask me why I go explain |
Aww! Baniaga please accept my condolences |
lightwind:Omo na shingles oo 😳. How you Dey get am |
dominique:And Ronaldo is allowed into the USA right? This people really get problem |
xtianchris:He must be a joker who created a TikTok or social media account to catch cruise. Where is his evidence, where is the mail they sent him and the alert he got?🤷🏾♂️ |
Tufiakwa God forbid this |
Ironfaceman:And “By the time the night is over” |
Saynoomore:Omo na YouTube I Dey watch the game oo. Fine jersey for Nigeria |
orikoku:People always talked about HIV but there are worse STI rampaging society that people really don’t know. Hpv and Hepatitis B are another deadly sTI more worse than HIV. |

