Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by Zenith21(m): 11:38am On Mar 23, 2015 |
2dice: lolss are you serious about getting a wife? . NAH!!!! Just a sense of humor bro...  .... |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by Zenith21(m): 11:36am On Mar 23, 2015 |
LogoDWhiz: Lol!
Be careful o!
Male hiding behind female user names.  .... Got it bro |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by Zenith21(m): 11:22am On Mar 23, 2015 |
Lala247: Amen oh
You know the pastor said i need it.. In other to find husband( n i told him im ok) he just wants to spin me around in front of d whole church lol i cant deliverance  For husband  Abeg tell him u already have one....  I wud. Gladly volunteer myself to be ur husband  .... Abi u don old/over-old ni  |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by Zenith21(m): 11:20am On Mar 23, 2015 |
2dice: fine die? Which do you prefer.. Pretty with enoff wahala an average Girl wey no give you streess? omo no b d same pvv**y. Dem get ni...... I no like wahala.....  |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by Zenith21(m): 11:19am On Mar 23, 2015 |
LogoDWhiz: Lol!
Find offline babes na! Babes donn finish for your area?
No o!  no p my man, I just dey find trouble small  |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by Zenith21(m): 4:35am On Mar 23, 2015 |
2dice: lols wife plenty oo.. Mention your Flavour sir? omo na babe wey go take me to cloud 9 oo,  .... Wey go fine die as me no come fine make my children no suffer am.  |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by Zenith21(m): 4:33am On Mar 23, 2015 |
LogoDWhiz: Dem dey sell babes for here?
Or are they commodities? omo, whether na sale or na dash, my aim na to get wife biko.... Abi u get any referal for ur guy ni  |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by Zenith21(m): 4:31am On Mar 23, 2015 |
Lala247: I go to second service
I miss the deliverance service , thats in the morning. oh ok! Anyways, God dey bless person according to heart and not service, so deliverance or not... He done already bless u?  |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by Zenith21(m): 9:39pm On Mar 22, 2015 |
Abeg I need a wife here biko,  anybody  |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by Zenith21(m): 9:38pm On Mar 22, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Who Is Your Romance Section Icon by Zenith21(m): 9:11pm On Mar 22, 2015 |
Omo I just buy dis. Land...... Romance section..nah!!! Nobody at all...everybody na my goons for life  |
Romance › Re: Welcome Me by Zenith21(m): 5:46pm On Mar 22, 2015 |
cashqueen1: nothin much...my frnd onli told me its 1 of d most interestin sections bia nwanyi a, wetin u come buy come for us wey dey aos......  Bread u no buy, groundnut u no buy  .... Abeg sha look for one corner petch biko  |
Romance › Re: Welcome Me by Zenith21(m): 5:45pm On Mar 22, 2015 |
cashqueen1: nothin much...my frnd onli told me its 1 of d most interestin sections bia nwanyi a, wetin u come buy come for us wey dey aos......  Bread u no buy, groundnut u no buy  .... Abeg sha look for one corner petch biko  |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by Zenith21(m): 1:04pm On Mar 22, 2015 |
Wad up guys?  |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by Zenith21(m): 1:02pm On Mar 22, 2015 |
hello wooing roomies..... Aw una. Dey oo? |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by Zenith21(m): 12:16am On Mar 22, 2015 |
|
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by Zenith21(m): 12:15am On Mar 22, 2015 |
Lala247: Could hear u guys shouting lala ... Had to come see wt the fuss is about ... Dont u guys go to church.. Ehh omo, church. Dey ooo, bt na. Until 9 30am church go happen... U. Sef nko  wats u doing up by dis time  |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by Zenith21(m): 12:13am On Mar 22, 2015 |
|
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by Zenith21(m): 12:11am On Mar 22, 2015 |
Lala247: U ppl dont sleep nah wah na so lala sef enta room oo, wad up  |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by Zenith21(m): 12:10am On Mar 22, 2015 |
stephenqueen: En i need ngwanu nwanne, take small.... Even alomo sef, I pet-bottle for u... Drink to ur satisfaction..  |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by Zenith21(m): 12:09am On Mar 22, 2015 |
juianne95: let's wait n see omo I dey wait to even see d reason u said I should "wait and see"  |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by Zenith21(m): 12:07am On Mar 22, 2015 |
Abeg wr lala247, blackett, missclasssy, mirexx.... Make dis room take dey lively small.....  |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by Zenith21(m): 12:05am On Mar 22, 2015 |
|
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by Zenith21(m): 12:04am On Mar 22, 2015 |
juianne95: m seu.n's in law...rules dnt apply to me I shake my left a.ss. For you,,,,, ur banning go be extralarged size..... I swear down |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by Zenith21(m): 12:02am On Mar 22, 2015 |
|
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by Zenith21(m): 12:00am On Mar 22, 2015 |
juianne95: tah...who dem be?...I jx dey look u dey laff... ehn b4 nko, wetin u wan do if dem no dey  ... |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by Zenith21(m): 11:58pm On Mar 21, 2015 |
jacksparrow1207: Ban wey ah don chop put together go reach 20yrs hahahahahaha  .... I swear u don turn ban president....  ...u suppose dey ban prison for life |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by Zenith21(m): 11:56pm On Mar 21, 2015 |
|
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by Zenith21(m): 11:55pm On Mar 21, 2015 |
|
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by Zenith21(m): 11:55pm On Mar 21, 2015 |
juianne95: horse own go dey ohk shebi? e b like say u get enuf experience oo, I dey fear u oo  |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by Zenith21(m): 11:54pm On Mar 21, 2015 |
juianne95: frustration wan kill u dis nyt....
I wnt give u d satisfaction of replying u
Amma jx sit bck n watch u mk a fool out of ursef hian!!! Omo fight go shele dis nyt, well make. I dey watch....... *cake and alomo* on point... Watching from ukwu udara |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by Zenith21(m): 11:52pm On Mar 21, 2015 |
chibwike: You too like fight he was born to fight,  |