Zubyc's Posts
Nairaland Forum › Zubyc's Profile › Zubyc's Posts
1 2 (of 2 pages)
Miscellaneous: dis one nor be ''fear fear'' mata o. . .they are serious abt it. . I tracked their posts. . .i repeat nor b joke o. . .dat play is more expensive dan ''expensive'' itself.yea, u re right,av traced his root,n i found out dat satan is using tgem as agent...i rather die believing in christ even wen i sin than preaching good news abt satan...end time |
Romanticboy1: av u seen d highest score nd agg in ISD?i don't think i wanna see or know it,b4 my faith begin to diminish..God will do it 4 me wid d my score |
ojingbe: Am bck etiah.i saw dis in auditoriumread it out pls,it ain't clear |
Gboyxclusive: The first list will be out on the 26th of dis month got the info frm my uncle who is a prof faculty of science.letz hop 4 the besthmmm i pray oo,good morning house,hope u slept well@all. karenkinky,nice pix i must confess. |
Good noon@all,plz who knws d cutoff mark for isd..pls i nid reply |
Adex if ah catch u ehn?y re u pipo disturbing ma slip wid dreams na.lol....now i don sabi una face,if u post,ur name n face go show for d dream..nyty@adex. |
Una still dey here?u guys shud slip abeg,av been seeing d thread in ma dreams...one love...goodnyt |
IVYKORAH: lol....babe. This your "a source" get K-leg oooo.. We want reliable source.lolhahahaha..source differs na,dey der,tomato sauce dey,rice sauce dey,stew source join self,so check wella |
IVYKORAH: ivy is here o. Serz abt d strike?babe,just confirmed 4rm a "source" |
Like sewiously....visit my school..abt to sha,buh nt yet |
Hello everybady,hope u re feeling fine.....mehn i have to skip some pages ehn,u guys are tooo fast..ivy,wer re u?d strike has been called off oooo |
Mickey7: yesjooor if yuh wan b ibo tell me on tym oo,lemme know how to elp u |
Romanticboy1: me wan stil die o! Save me so dt we cn snap pix 2geda,b wif u durin clearance nd what av youabeg if yuh wan die die now b4 d list go show self |
Romanticboy1: Pop corn dept under Food facultylol..dat's good,at least i go give u job for my primary skul..as a pop corn baker |
Mickey7: u think ure in a village meetingmickey,e dey pain you? |
I represent igbo,any ibo naira lander quote me..ndi igbo kwenu!! |
IVYKORAH: en eat your matric ricei wan eat am alone,so dnt bother |
IVYKORAH: in short ehhnn......at least you are waiting. Me am dyinghonie abeg no die o,i still need u around,i need a friend who 's gonna go to d auditorium wid me during clearance, take pix togeda during matric..biko |
Adex097: sexologylol..na better course u wan go do na..i think sae na something like satanology |
Mexyz: Those dat sat 4 isd re quite much,bt panick nt sis. My frnd wrote too nd he did very well sha. I ve tld him to start gathering documents nd he shud also get a ghana must go bag full of passports.no panicking sha..on christ d solid rock i stand |
IVYKORAH: I'm cool...i guess. Hawayu?am fine oo.c'riously waiting 4 admission list oo |
Didi 5: See your head like a diplomat. |
Didi 5: See your head like a diplomat.lol..u c ur head like ehm ehm wetin u wan go uniben do sef? |
Adex097: Admit everybody?!?..whether romantic or romance,all join so far "rom" dey 4 all |
BREAKING NEWS :Kwasu cancelled der ist n 2nd bath admission list..too bad.abeg if u were among d people dat was denied admission after jumping up n telling all ur friends that u are leaving dem,plus d shakara n everytin,abeg wetin u go do?....COMMEMT@all..any doubt?visit my school |
IVYKORAH: afternoon dearie....hail you toohw u doing swit? |
Trafford: if u've 'got nobody therd even make you more confident.so do u know how many sat 4 isd,please tell me if yuh knw. |
[color=#006600][/color]Admission list's gonna b out soon..no panicking,cos uniben promised to admit everybody dah wrote d putme..goon afternoon to all in d aux..ivy,adex,romanceboy,jazinogold i hail una Admission list's gonna b out soon..no panicking,cos uniben promised to admit everybody dah wrote d putme..goon afternoon to all in d aux..ivy,adex,romanceboy,jazinogold i hail una |
Mickey7: wat doz didi mean?beggining frm august 12,wat's begginning in aug 12@didi? |
Mickey7: wat doz didi mean?beggining frm august 1t,wats begguning in aug 12@didi |
[color=#770077][/color]nawa oo,una too run for dis thread,where una wan run go self..evening to all of us n d talkativez too....no offence oo |
1 2 (of 2 pages)



Admission list's gonna b out soon..no panicking,cos uniben promised to admit everybody dah wrote d putme..goon afternoon to all in d aux..ivy,adex,romanceboy,jazinogold i hail una