ZuluNation's Posts
Nairaland Forum › ZuluNation's Profile › ZuluNation's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 115 pages)
I'm sure you was, :Pgirls like you that appear to be all innocent on the outside are the most dangerous. Guess what, Mrs Argu was in the states not to long ago, she came for some kind of church conference. God bless those women, the life for there meetings and conferences. My mom loves those meeting I tell you. |
My friend I was born at night but not last night, how can you take a chance of been expelled from school for something that's not worth it. |
See I was right, you think say you fit front with me, yeye girl like you ![]() |
Innocent my black a$$, iice you think say I never hear stories about the time you dey leave school for night |
Abeg no vex na the cheap beer way your brother drink this evening the affect my eyes. Which kind show we spoil for the guy sef, Oh boy I don comot here *hiss* |
Dey talk first na the time when them go give you belle I'll see which mouth you'll talk with ![]() |
Donzy the thing fear me, maybe we not sophisticated enough to chat with |
God punish you there, which guys you know sef |
iice:Yes you be wayo woman ![]() swish come chat with us now, abi you think say you better pass us ![]() |
Yeah that's true, but I've seen a lot of Nigerian guys wearing pink traditional outfits and the look pretty cool, in fact my mom is getting me and the madam same outfits in pink ![]() |
watever:I feel very jealous if you must know ![]() iice:I know you very well, you just dey take style flirt with this guy, you be wayo woman. |
My friend leave my pink shirt alone you know it's sexy, you just hating all the village girls thinks it's very cute. |
iice:iice na wa for you oh! see as you just dey parade yourself for the borbor ![]() |
You know you just checking out my sexy smile if no be say we related I'm sure you for don start to toest me |
watin concern buran dashi with pink shirt ![]() |
iice:That's me, why you looking all surprised? I no fine ![]() phoenixman:iice abeg where this one come from again. see me see trouble oh! |
You don check out my new pic? I take that one for Riyom we had a huge party out there last year. |
My dear the think fear me oh!! I see why you no wan put your pic for NL only God know what somebody like that yeye phoenixman fit do. |
My dear I just dey, only cold way just wan kill me for here. My sister who be this Phoenixman way just dey follow you every where you go ? |
iice girl how you dey ? |
iice when are you ever going to post your pic, this suspense is killing me here. |
Eurphoria:Be nice or I'm gone ban you for life No need to be rude to Megvikky.Megvikky don't let Eurphoria hurt your feelings ok ![]() |
Eurphoria:Oh yeah, quit hating ![]() |
Where are my Mavericks Fans is the championship ours this year, are we gone let it slip off our hands like last year. |
What do you mean is it fake or set-up ? You must not have played High School or College ball. |
Abeg go sleep I know I always get so depressed when ever I get back from Nigeria after seeing how much people in Nigeria have fun. |
I'm so jealous of you I'll give the world to spend Christmas in Nigeria. |
Hotstepper:So how was Nnewi, did you get to spend anytime in Onitsha? give us gist abeg |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 115 pages)




is the championship ours this year, are we gone let it slip off our hands like last year.