ZuluNation's Posts
Nairaland Forum › ZuluNation's Profile › ZuluNation's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 115 pages)
lauryn:What else is new ? ![]() |
night never come sel ![]() |
You this girl you no dey hear word, I don tire |
Lauryn good to know say you fine, You have been gone for a while and you come back with a funky attitude, now applogize to all of us |
ikamefa:She is really cranky tonight no be lie you talk. Lauryn hope sey everthing ok with you |
*Zulu seats in corner and watches with amazement* ![]() |
Lauryn na watin I do you pls |
wow!!! that was below the belt ![]() |
Lauryn na God go punish you |
abey make una no vex i just the play. |
Lauryn I'm a grown ass man I need food. Na only money way I no get |
I swear that was not a pick up line, I would never use a lame pick up line like that. Come on now ![]() Hey you welcome. ![]() |
Ikamefa just called nilla sexy |
Ok thank you nilla i just don't want no wahala this night, I'm too hungry now. Since morning I never chop. |
I hope say na play una the play, if na fight abeg make una tell me ooo. My hand no dey |
I never know say lauryn na ALIEN. Na wo oo |
Lauryn how body ? |
I just dey like I no dey, na cold go kill me for here |
nilla:Sup nilla ![]() |
Sorry to go offtopic, it's a little boring to me. Just came into this thread to tell ThiefOfHeart that her pic is banging(HOT) for some reason you looking like someone I know. Sorry folks for crashing into your little thread, Now that I've gotten that off my chest, I better go sit in my little corner and keep my mouth zipped. |
frankiriri:Why did you change to boxers if you don't mind me asking. I still wear briefs, just something about briefs I like. When I wear boxers it's like my penis is all over the place. No good control if you know what I'm talking about. What if you have an accidental erection, how do you hide it with boxers |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 115 pages)


