₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,562 members, 8,446,051 topics. Date: Thursday, 16 July 2026 at 01:26 AM

Toggle theme

00a1's Posts

Nairaland Forum00a1's Profile00a1's Posts

1 (of 1 pages)

TravelRe: Categories Of Nigerians Who Shouldn't JAPA Abroad (especially UK) by 00a1: 12:59am On Nov 10, 2023
Offpoint1:
grin You don see any big man wey wan japa? na we the poor masses wan JAPA. Richmen na vacation dem dey go, highest 1 month, I know some wey no fit spend 2 weeks outside Nigeria.

Japa is for broke or average people.


Nothing go make me wan japa leave my papa land, land of many wereys, land of cruise, land of fun, land of better food, land of women with big bakasi. Land wey if your maggi finish you fit knock neigbor door borrow, land wey I fit comot my prick piss beside person car grin, land of freedom.

Naija na dey best country for this world, Nigerians no get wahala and dem dey look out for each other.

NAIJA FOR LIFE
you are funny, going to Canada to study for a 2 years program now cost approximately 80,000 dollars tuition living expenses and accommodation.



thats arpproximately 70million naira.


do you have that in your account?

1 (of 1 pages)