Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,272 members, 7,811,797 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 07:48 PM

Na 4 naija now - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Na 4 naija now (896 Views)

10 Funny Questions People Ask 4 Naija! / Can You Do This 4 Naija? / The Most Lucrative Jobs In Naija Now (2) (3) (4)

(1) (Go Down)

Na 4 naija now by OPEYEMIAD(m): 9:57pm On Aug 28, 2012
Na 9ja you fit win Aeroplane by loading 200 Naira Mtn Card,

very soon etisalat go say recharge200 and win country

Na 9ja you go see fish inside Meatpie..

Na 4 9ja native doctor dey #laugh (hahaha)com detect ur problem

Na 4 9ja Blackbery dey show 3G but no network..

Na 4 9ja we dey count money wey we withdraw for atm.

Na 4 9ja Pharmacy dey sell coke,Recharge Card,chin chin,and beer! I luv 9ja!

Na 4 9ja we dey suffer still we dey smile......

add yours to make it longer

1 Like

Re: Na 4 naija now by uprigtd: 7:16am On Oct 01, 2012
na for 9ja mosquito de gym. Na for 9ja persin de cary BASIN go atm.
Re: Na 4 naija now by Tascocent(m): 10:12am On Oct 01, 2012
@op And av u ever been out of d country?

Na japan d cost of parking space is higher dan car.

Na spain u pay half of ur income as tax.

Na england(london) every thing is taxed except air.

Na austra u either agree 2 b 2rd class citizen and pay less tax.

Na North korea one family is ruling since their independent

Na USA 1 of 4 children lives with a single parent

Na USA a marriage break every 5min.

Na saudi ARABIA woman cant drive

Na labiya man is allow 2 make sex with his dead wife.

Na china cousins marry nefews.

So nigeria is even better. Everyone with is own problem.

1 Like

Re: Na 4 naija now by dani1luv: 12:21pm On Oct 01, 2012

(1)

Funniest Thing/talk/statement You Hv Ever Heard / Tomboiz Rock / Aluu Has Been Added To The English Dictionary

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.