Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,220 members, 7,818,759 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 12:40 AM

Top 7 Wowo Nigeria Comedian's List - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Top 7 Wowo Nigeria Comedian's List (5085 Views)

Download Comedy Video : Basket Mouth Ft Wowo Boy - Sayo Na Bastard / One Of The Nigeria Comedian Ay’s '30 Days In Atlanta' Gets 10 Nominations / Wowo + Wowo (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Top 7 Wowo Nigeria Comedian's List by ogusbaba1(m): 8:05pm On Sep 01, 2012
Good day Ladies and Gentle men, How you today (una don chop today?) like this so eh forget talk give yoyo platain, Base on tradition, come to think of think, seriously on a serious note American Comedian are better off than Nigerian Comedians.
Ogus Baba
Why i talk like that? seriously if you see all this American comedian suit up you go like them but make Nigerian Comedian suit up heaven and earth you non go see different, neva laugh o i non go too talk today because dem say na people wen get Big head and mouth dey talk people like my Brother Comedian AKA Basket Mouth, No try am oo that guy fit talk from today till next generation.
Ask Basket Mouth
Ogus Baba :- Basket Mouth
Basket Mouth :- Eh!
Ogus Baba :- Shey dat tin wen i talk for up so na lie?
Basket Mouth:- For where who talk am say na lie? No be Lie oo I fit talk from today eh mstcheeew fit reach another world wen baba God go create..
Ogus Baba :- Hey stop it simple question Yes or No you won start put your own.
Ogus Baba Continue
So as we dey talk before that urgly boy interrupted. Come to think of it all american comedian fine pass all Nigerian Comedian both female and male.. I Thank God say i non go talk too much as i have Photo backups for my talk. what i am trying to say which American Comedian you won use compare with Basket Mouth/ As Basket mouth non dey make me rest of his Handsomeness and for my mind i dey laff am say him wen be like monkey, Me sef wen mange handsome small neva boast say i handsome him wen be like monkey na him come dey make noise.
Compare List
I what you to do me a favour a compare this photos. lolz..
See as they wowo take Gud at Them what do you think?
Are Dey Not Urgly?

A.Y
By Far this is the most ugless person i have ever seen in this world no qualifications for him everything animals and humans know him as father of big eye.
Imagine, One day like dis wen dem dey give news for Silver Bird Television (STV) Na e dem mention one program Say na A.Y Show hmm na my pet dey gist me so o as i come na i ask my pet say wetin dem just talk for STV now.,
My Pet :- Dem Say weda na one program dey do do say na A.Y Show na dem show one one guy with Big Eye Say na Him get d show
Ogus Baba :- Big Eye? I just knw say na dat wowo boy A.Y dem talk so..
Come to think of it this guy fit scare person fo night with this his big eye oo.
Preference Of Wowo
[img]http://4.bp..com/-_nlpBL0fTQM/UBerut_w2pI/AAAAAAAAALw/hPovDWns-3c/s400/ay1.jpg[/img]


[img]http://3.bp..com/-NsF_9WeSvq4/UBeruQRgwLI/AAAAAAAAALk/5vAUBOwNTBg/s320/11956-Basket-Mouth-23.jpg[/img]
Introduction To Wowo
Basket Mouth
Monkey o, I non know why dis guy dey appear for everything on my lsit,
Monkies :- Leave am o! na our father be dat o we call am Father of Monkies in Monkey Kingdom
Ogus Baba :- Abeg make una vex, him belong sef no difference among una selves carry am go.
Monkies :- Thank God Say u Know






I Go Die
OMG! why you create dis kind people for this earth na dem non belong jor shu person go wowo so te fowl sef feel am imagine one day wen my guy dey buzz for street as him dey waka dey go so him non know say Fowls sef know say this guy wowo and dey start monking the guy o
Fowls:- See am, wen him wowo finish so who follow am dey waka so if na like dem Eddie murphy now we go dey run follow dey but God catch you ..
I Go Die :- No be una fault i non blame una na Baba God wen put me for dis condition
Fowls :- Lolz so him even get mouth to dey talk self. wowo boy.


[img]http://4.bp..com/-seUlE5SCAT0/UBervTV9x5I/AAAAAAAAAMI/ojG9HeIPjEY/s400/i-go-die.jpg[/img]
Basic Of Wowo


Gordon's
Gordon's is the most urgly Human being i have ever seen... Make him non deceive una o if i tell you say Gordons wowo for everyting Him voice be like Goat own na e make am dey do like goat at times so no be him fault because na everytime him dey complain give baba God..
[img]http://3.bp..com/-g0ORmtjWFFU/UBeruyd-m8I/AAAAAAAAAL8/qWrPItN5Cw8/s400/GORDON%2527S.jpg[/img]
Servant Of Wowo

Seyi Law
This Guy is Cute to Wowoness hehe i like dis guy so te only call me for fone say Ogus Baba i say Eh I non be like others wen non fine but dem dey form say dem fine... Som times sef if i look mirror e go be like say make i vex break the mirror... Abeg I non fine jor
[img]http://1.bp..com/-1Fe2IvjjUms/UBesMyrUG0I/AAAAAAAAAMg/b-6HzpUkXKk/s400/seti.png[/img]
Chief Wowo





Omo Baba
See war b4 i won forget King of wowo A.K.A Omo Baba. This guy wowo so te wen baba God dey create am.. Lolz Guess What? Baba God Tire for him Creation lolz dis guy over wowo.. I present To you The King Of Wowo
[img]http://1.bp..com/-bYYLi0kEV9g/UBeyq3IYIjI/AAAAAAAAANQ/GqCor0no3hU/s320/omo-baba.jpg[/img]
King Of Wowo


Ogus Baba
Na me fine pass self.. check me out.
[img]http://4.bp..com/-b9YWYP8NsOk/UBexcq1wJwI/AAAAAAAAANE/MIj9T0aXxhw/s320/OGUS223.jpg[/img]

for more funny and laugh things check out www.ogusbaba.com
Re: Top 7 Wowo Nigeria Comedian's List by dopeJemi: 9:39pm On Sep 01, 2012
OMG! wia z dis guy 4rm does their face stop u 4rm laffin 2 their jokes undecided guy i weak 4 u
Re: Top 7 Wowo Nigeria Comedian's List by Nobody: 10:38pm On Sep 01, 2012
So ogusbaba u come expect me to read dis novel wey u type.??
Abegi post better joke for hia......
If basket mouth ugly, at least im joke dey funny pass ur own. Crack joke for me abeg.
Re: Top 7 Wowo Nigeria Comedian's List by Nobody: 11:27pm On Sep 01, 2012
@op, u fyn.....?Mtschew!!

(1) (Reply)

Picture of a boy grabbing the bosoms of a white lady / Real Pictures Of Tope,clem,migines,tessy And The Rest / Funny Pictures,memes And Fails From World Famous Online Personality - Andy Blaze

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.