Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,603 members, 7,812,974 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 12:43 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Nogo Pay,i Be STAFF!! (768 Views)
When You Finally Catch The MTN Staff Sending You Bulk Messages (photos) / I Be Ajekpako,who You Be. / If I Be President (2) (3) (4)
(1) (Reply)
I Nogo Pay,i Be STAFF!! by Chokolee(m): 7:35pm On Sep 11, 2012 |
After picking dis young guy from a bus stop..this is was the conversations! Conductor: Wey ur money? Passenger: I be staff! Conductor: Which kind staff u be!You be Police? Passenger: No! Conductor: You be Soldier? Passenger: No! Conductor: You be Navy! Passenger: No! Conductor: You be Air Force? Passenger: No! Conductor: Then, wetin u be self!Abeg pay my money jor! Passenger: I be Bokho Harram! People in Bus: WHAAAT!!!e don be 2day!! Conductor U don dey Madt abi? Hw u go say make bros pay money?? Oga Bokho, Sorry sir, abeg no vex, dey guy no well. We go pay For U Sir. God bless you. <Shouts from passengers: Sule; Driver,plss oooo! i go drop for Next junction. John: keep the change! Obi: Oga driver abeg, i wan com down, this belle just dey run me since morning!!! Mercy: shaeeey, driver stop abeg...i forget to off my stove frm house o. |
Re: I Nogo Pay,i Be STAFF!! by Chokolee(m): 9:51pm On Sep 11, 2012 |
(1) (Reply)
How Can I Be 1st To Comment?? / Never Argue Wit A Woman. / «bachelors»
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |