Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,457 members, 7,816,069 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 02:09 AM

Akpan The Jobber - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Akpan The Jobber (843 Views)

May D Good Lord Deliver Us From D Hands Of Akpan Oh..... / Mumu Akpan / Deliver Us From Akpan (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Akpan The Jobber by ebamma2(m): 9:00pm On Sep 16, 2012
Akpan is my name,money is my pain.
I don tire to find money for this country,All my mate dey drive mercedes benz me i still the waka with my leggedes benz,Na so girls dey shun me like say i carry aids,all because say i no get money.
I come swear say i must make money whether by hook or by crook.
Na so i come leave my village for akwa ibom come lagos,As we just dey reach lagos na him armed robbers come attack our bus,dem collect me and other passengers all wetin we carry,na him i come remember wetin my friend been tell me say Lagos na jungle,yawa no dey na him i come waka dey find were i go sleep, since nite been come i come get luck see all molue were dem been pack for roadside na him i come enter sleep,Na so i come belief that talk were dem dey say to be a man no be day's job
Re: Akpan The Jobber by ebamma2(m): 9:02pm On Sep 16, 2012
if u wan make i continue my tori,abeg like this post

(1) (Reply)

Hello Am New Here / Hurricane Sandy: Nigerian Situation Since Independence / Selfish Mind

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.