Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,925 members, 7,852,115 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 12:51 PM

NYSC Batch A 2013 House - NYSC (166) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC Batch A 2013 House (341998 Views)

Batch A 2013 Corpers Where Is Your PPA / A Thread For Batch A 2013 Corpers Posted To ONDO State / NYSC Adjust Batch A 2013 Mobilization See The New Time Table Here . (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (163) (164) (165) (166) (167) (168) (169) ... (321) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC Batch A 2013 House by Seyixyz: 4:32pm On Feb 20, 2013
dmalam:

if i catch u pancake abi wetin be dt ur name...u go no say na abu i grad frm...ABU na malam sch, check d name of d malam wey sign ur statement of result n u wl neva say evil again..
Mencade,na u dem call PANCAKE?Chey,diz yab enta me o..Chey
Re: NYSC Batch A 2013 House by Seyixyz: 4:35pm On Feb 20, 2013
jamoyakz: All these ABU peeps!!! Make we hear word jor... When una skool dey admit aboki wa no knw anytin y una no go dey complain I choosed that skool for 3 consecutive time an I was 1 of the most qualified bou them no admit owing to the fact dat I didn't knw anybody in senate an I was frm kogi state which is nt a core northern... And I want to uniben were merit is placed on the front burner regardless of your state of origin... I graduated with flyin colours!!!! I beg to disagree with u guys sayin ABU is the most diff uni in naija.. Were una put UI,OAU,uniben,unilag etc No mata wat u guys say southern skool ar head an shoulder above northern skool in all ramification
Bros,no vex o..Oya com back make we giv u admision..A.B.U but y??Chey
Re: NYSC Batch A 2013 House by mencade5(m): 4:36pm On Feb 20, 2013
humans are humans. We as humans have lives our lives in diverse ways. This forum has so many people, those that started early and are now quiet at this stage, those that joined late and are still bubbling to be part of this forum. This forum, is just a tit bit of what we may experience in camp and service afterwards. If u dey pretend na u sabi, if u dey form holy holy na u sabi, if u be gentle man (like me) na u sabi, if na peep and run u be na u sabi, if u dey inform wella na u sabi, if na trouble maker u be (OUTRAGE) na u sabi. Lets stay as we are suppose. No pretending, bring the drama. Thats what life is all about. Add me on 2go, 2go username: Mencade7
Re: NYSC Batch A 2013 House by Seyixyz: 4:38pm On Feb 20, 2013
Ogbeche77: My school better pass your school debate, so childish and embarrassing, u guys have passed through a university system, and you know what it really entails to be a graduatean stooping so low to debates like this is so immature... Any further post on such topic shall be hidden henceforth
13A house, holds the record of the most 'disunited' house ever here in the nysc section, and I'm sure many of you ll end up in same camp
Boss,its not a debate o..Don't get it wrong..Its jus 4 fun..We all know better na..A Nigerian graduate is a graduate indeed regardless of d sch he went 2..Evrytin here is jus 4 fun..Nobody shud take anytin personal o..Biko nu
Re: NYSC Batch A 2013 House by mencade5(m): 4:38pm On Feb 20, 2013
Seyixyz: Mencade,na u dem call PANCAKE?Chey,diz yab enta me o..Chey
Seyi, dnt mind that malam, u no hear him name sef, Malam. Guy, hw parole na?
Re: NYSC Batch A 2013 House by outrage: 4:42pm On Feb 20, 2013
Yokiti where are thou??
Re: NYSC Batch A 2013 House by Seyixyz: 4:45pm On Feb 20, 2013
mencade5:
Seyi, dnt mind that malam, u no hear him name sef, Malam. Guy, hw parole na?
Fyn o..I don dey gbadu u pass anybody 4 diz hauz..Me go enta Zaria on Sunday sha..I won go confuse som ribadu chics b4 i kwalet my kwali 4rm senate
Re: NYSC Batch A 2013 House by plankton(m): 4:49pm On Feb 20, 2013
Ogbeche77: My school better pass your school debate, so childish and embarrassing, u guys have passed through a university system, and you know what it really entails to be a graduatean stooping so low to debates like this is so immature... Any further post on such topic shall be hidden henceforth
13A house, holds the record of the most 'disunited' house ever here in the nysc section, and I'm sure many of you ll end up in same camp
The Igwe has spake
Re: NYSC Batch A 2013 House by Uchesis: 4:51pm On Feb 20, 2013
I just sidon dey watch all these ABU graduates (or mayb dey r still studnts) saying their skul is d best, dat dey admit evrybody, dis, dat, bla bla bla... U GUYS SHUD WAKE UP OOH, AND PLS DNT GO 2 CAMP AND DISCRIMINATE NON-ABUSITES OOH. We r all graduates (weda na ABU or UBA).
Re: NYSC Batch A 2013 House by mencade5(m): 4:52pm On Feb 20, 2013
Seyixyz: Fyn o..I don dey gbadu u pass anybody 4 diz hauz..Me go enta Zaria on Sunday sha..I won go confuse som ribadu chics b4 i kwalet my kwali 4rm senate
Hahaha...Guy, u na bad guy. My brother Me na on saturday i want land Z town o. I want collect my statement sharperly on monday, then I go from there start movements with those chikitos for Amina Hall for straffing levels na. Atleast I go get one or bite out of them. Hahaha. Make sure say u go with I.d. Card o.
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 4:54pm On Feb 20, 2013
mencade5:
My friend get out jor. People dey claim u sef want come claim here. I no want argue abeg, make u carry ur wahala go.

.....eya bucket man (cade)..shame on u....lol
Re: NYSC Batch A 2013 House by Seyixyz: 4:56pm On Feb 20, 2013
mencade5:
Hahaha...Guy, u na bad guy. My brother Me na on saturday i want land Z town o. I want collect my statement sharperly on monday, then I go from there start movements with those chikitos for Amina Hall for straffing levels na. Atleast I go get one or bite out of them. Hahaha. Make sure say u go with I.d. Card o.
U na Messi na..World best..I dey draw inspiration 4rm u oh
Re: NYSC Batch A 2013 House by jamoyakz: 4:57pm On Feb 20, 2013
Gift
Re: NYSC Batch A 2013 House by Seyixyz: 4:57pm On Feb 20, 2013
Uchesis: I just sidon dey watch all these ABU graduates (or mayb dey r still studnts) saying their skul is d best, dat dey admit evrybody, dis, dat, bla bla bla... U GUYS SHUD WAKE UP OOH, AND PLS DNT GO 2 CAMP AND DISCRIMINATE NON-ABUSITES OOH. I'm a graduate(4get my skul name).
I repeat,evrytin is 4 fun..Natin personal..1LUV
Re: NYSC Batch A 2013 House by reeeT(f): 4:58pm On Feb 20, 2013
Seyixyz: Boss,its not a debate o..Don't get it wrong..Its jus 4 fun..We all know better na..A Nigerian graduate is a graduate indeed regardless of d sch he went 2..Evrytin here is jus 4 fun..Nobody shud take anytin personal o..Biko nu
. U read my mind.All outrage n mencade did ws 2mke dis house entertainin and i realli enjoyed their argumnt eventhough as u said mr moderator dat is childish.Nothing personal n i disagree wit u dat 13A are disunitd.thats jst ur theory bt not my fact sha.
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 4:58pm On Feb 20, 2013
Seyixyz: Mencade,na u dem call PANCAKE?Chey,diz yab enta me o..Chey
lolz
Re: NYSC Batch A 2013 House by mencade5(m): 4:59pm On Feb 20, 2013
Uchesis: I just sidon dey watch all these ABU graduates (or mayb dey r still studnts) saying their skul is d best, dat dey admit evrybody, dis, dat, bla bla bla... U GUYS SHUD WAKE UP OOH, AND PLS DNT GO 2 CAMP AND DISCRIMINATE NON-ABUSITES OOH. I'm a graduate(4get my skul name).
Guy, abeg control your mouth. Nobody is discriminating anybody's school here. Wait first, why your blood dey hot u dey chook mouth for something wey no concern you? U check d previous page know wetin happen? Or na with your ear u dey take read? Mtcheew!
Re: NYSC Batch A 2013 House by Seyixyz: 4:59pm On Feb 20, 2013
jamoyakz: bros na past tense!!! Every disappointment happen for reason... I'm happy I went to uniben an found my babe dia..whom I love an cherish dearly
Wow..Hw romantic..4 diz ur babe levels,i rep Uniben finish..C correct guy na..Take care of her o..Dats ma boy
Re: NYSC Batch A 2013 House by Seyixyz: 5:01pm On Feb 20, 2013
mencade5:
Guy, abeg control your mouth. Nobody is discriminating anybody's school here. Wait first, why your blood dey hot u dey chook mouth for something wey no concern you? U check d previous page know wetin happen? Or na with your ear u dey take read? Mtcheew!
hahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha..Mencade,u no go kil me o..Mbanu
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nikkyfuja(f): 5:02pm On Feb 20, 2013
mencade5: nikkyfuja, na u get dat juicy lips so? Wow, its so soft and luscious. I wish i could hav a feel of it.


Smh for you!keep wishing na!
Re: NYSC Batch A 2013 House by plankton(m): 5:03pm On Feb 20, 2013
mencade5:
Hahaha...Guy, u na bad guy. My brother Me na on saturday i want land Z town o. I want collect my statement sharperly on monday, then I go from there start movements with those chikitos for Amina Hall for straffing levels na. Atleast I go get one or bite out of them. Hahaha. Make sure say u go with I.d. Card o.
Oga no 4get to wia rain boot o ground dey ruff o
Re: NYSC Batch A 2013 House by mencade5(m): 5:08pm On Feb 20, 2013
seyi, reeeT, Dmalam, outrage, ogbeche, ehiz, lexy etc. Its been anoda of fun and quarrel. Una too much. Sorry for those i have insulted, we are all very special. No discrimination. See you guys tomorrow. i love you. It is my personal countdown. Its fun and nothing else. Dont forget I will still fight, yab and quarrel tomorrow. Take care
Re: NYSC Batch A 2013 House by jamoyakz: 5:09pm On Feb 20, 2013
Mint
Re: NYSC Batch A 2013 House by mencade5(m): 5:13pm On Feb 20, 2013
plankton:
Oga no 4get to wia rain boot o ground dey ruff o

Plankton, so u like me like this? God bless you. Infact Na double rainboot i got wear if possible.
Re: NYSC Batch A 2013 House by mencade5(m): 5:16pm On Feb 20, 2013
Nikky_fuja:

Smh for you!keep wishing na!
Hehehehe, make una come o. Nikky_fuja don dey toast me for nairaland o. The last time you had a boyfriend was like...5 years. No problem, I will fix u in among my straffers. Here, take, you are number 27 in my lists. Hahaha
Re: NYSC Batch A 2013 House by Seyixyz: 5:16pm On Feb 20, 2013
Nikky_fuja:

Smh for you!keep wishing na!
Babe,relax jor..because dem hail u small??Dat swit lips dey market o
Re: NYSC Batch A 2013 House by mencade5(m): 5:20pm On Feb 20, 2013
Seyixyz: Babe,relax jor..because dem hail u small??Dat swit lips dey market o
Dont mind her, i was only teasing her. Well d tin soft o.
Re: NYSC Batch A 2013 House by manny4u(m): 5:22pm On Feb 20, 2013
reeeT: . Zaria boy weldone.i dey hail ooo.u stay in Danraka?u sure say i no know u?u jst d form conect wit senate
Lolz!! U mit knw me trully. I v bn stayn in danraka since my first year and you?
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 5:25pm On Feb 20, 2013
mencade5: seyi, reeeT, Dmalam, outrage, ogbeche, ehiz, lexy etc. Its been anoda of fun and quarrel. Una too much. Sorry for those i have insulted, we are all very special. No discrimination. See you guys tomorrow. i love you. It is my personal countdown. Its fun and nothing else. Dont forget I will still fight, yab and quarrel tomorrow. Take care
.......see maturity abeg!!, I pray u get posted to a state of ur choice bro..bst of luck as u enta d senate fr ur statement of result..
Re: NYSC Batch A 2013 House by Seyixyz: 5:28pm On Feb 20, 2013
mencade5:
Dont mind her, i was only teasing her. Well d tin soft o.
Na durex paint i c ontop guy mouth o..Abi,na garri wey i smoke dey deceive me?
Re: NYSC Batch A 2013 House by mencade5(m): 5:29pm On Feb 20, 2013
dmalam:
.......see maturity abeg!!, I pray u get posted to a state of ur choice bro..bst of luck as u enta d senate fr ur statement of result..

Dmalam, me too. Thats my prayer for you and for all of us here in dis forum. How tins na?
Re: NYSC Batch A 2013 House by mencade5(m): 5:32pm On Feb 20, 2013
Seyixyz: Na durex paint i c ontop guy mouth o..Abi,na garri wey i smoke dey deceive me?
Durex paint? D tin look like groundnut oil. Wait, make i go check am again.

(1) (2) (3) ... (163) (164) (165) (166) (167) (168) (169) ... (321) (Reply)

NYSC 2013 Batch B House / NYSC 2014 Batch B House / NYSC 2013 Batch C Corp Members House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 47
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.