Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,030 members, 7,863,691 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 11:58 PM

NYSC Batch A 2013 House - NYSC (302) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC Batch A 2013 House (342732 Views)

Batch A 2013 Corpers Where Is Your PPA / A Thread For Batch A 2013 Corpers Posted To ONDO State / NYSC Adjust Batch A 2013 Mobilization See The New Time Table Here . (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (299) (300) (301) (302) (303) (304) (305) ... (321) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC Batch A 2013 House by Seyixyz: 5:27pm On Jul 10, 2013
Corper Ween o..Naso my padi padi dey call am o..Hw una dey na?Its Seyi cryin very loud 4rm d wilderness of Zamfara o..I don miss una finish..Wer ma ABUsites guyz & babes na?Mencade,Dmalam,Reet T & ordas?Mehn,service no 4ny o..I dey anoda country (Niger) wey jus hide insyd 1 LGA 4 here o..My lyf don hibernate finish 4 dis place o..Evrywer dry kowai..Naso d tin be?Me don tire o..My bank acc. dey read danger lyk say na flashin power..Dis service suppose b jus 3wiks o..I don tire
Re: NYSC Batch A 2013 House by mencade5(m): 6:37pm On Jul 10, 2013
Seyixyz: Corper Ween o..Naso my padi padi dey call am o..Hw una dey na?Its Seyi cryin very loud 4rm d wilderness of Zamfara o..I don miss una finish..Wer ma ABUsites guyz & babes na?Mencade,Dmalam,Reet T & ordas?Mehn,service no 4ny o..I dey anoda country (Niger) wey jus hide insyd 1 LGA 4 here o..My lyf don hibernate finish 4 dis place o..Evrywer dry kowai..Naso d tin be?Me don tire o..My bank acc. dey read danger lyk say na flashin power..Dis service suppose b jus 3wiks o..I don tire
seyi, i dey o. Me too i don tire 4 dis service. Hw ur side?
Re: NYSC Batch A 2013 House by Seyixyz: 8:56pm On Jul 10, 2013
Mehn,d mosquitoes 4 Zamfara na professionals walahi..Dem dey attack in platoons wit Guard & Sub-Guard Commanders..Dem get mandibles..Jus dey raise my blanket dey troop in unda strict instructions fa..Jus 2wiks ago,dem send me go injury..I jus return o..Dis is my predicament abi na palava proudly sponsored by NYSC..Make una help me fa?I'm cryin very loud 4rm d wilderness of Zamfara..HELP O!
Re: NYSC Batch A 2013 House by Seyixyz: 8:58pm On Jul 10, 2013
mencade5: seyi, i dey o. Me too i don tire 4 dis service. Hw ur side?
I jus dey o my broda
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 9:13pm On Jul 10, 2013
Seyixyz: Mehn,d mosquitoes 4 Zamfara na professionals walahi..Dem dey attack in platoons wit Guard & Sub-Guard Commanders..Dem get mandibles..Jus dey raise my blanket dey troop in unda strict instructions fa..Jus 2wiks ago,dem send me go injury..I jus return o..Dis is my predicament abi na palava proudly sponsored by NYSC..Make una help me fa?I'm cryin very loud 4rm d wilderness of Zamfara..HELP O!
me think say u don redeploy sef..sowie abt d mosquitoes, kd no too sweet like dt...na so so short gurls i jst dey see evrywhr oo, like say i dey china.......i entered market wey ful ystaday soft tinz (bo'obs) jst dey rub my bombom***and i no tall like dt oo***

nysc mek mistake ova pay me, i go ask d state coordinator if she go allow me send d moni into ur accnt...

enjoy zamfara, im hapi dem no cut ur hand, ee mean say u don become celibate nw...no too dull ursef sha u fit runz tinz codely.


(peace!!!)
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 9:15pm On Jul 10, 2013
MENCADE, MENCADE, MENCADE i hail u... hw Kano nw?
Re: NYSC Batch A 2013 House by Seyixyz: 9:58pm On Jul 10, 2013
dmalam:
me think say u don redeploy sef..sowie abt d mosquitoes, kd no too sweet like dt...na so so short gurls i jst dey see evrywhr oo, like say i dey china.......i entered market wey ful ystaday soft tinz (bo'obs) jst dey rub my bombom***and i no tall like dt oo***

nysc mek mistake ova pay me, i go ask d state coordinator if she go allow me send d moni into ur accnt...

enjoy zamfara, im hapi dem no cut ur hand, ee mean say u don become celibate nw...no too dull ursef sha u fit runz tinz codely.


(peace!!!)
I dey dia o..E b lyk say our gurls 4 dis country now na unto brief & summarised height o..D tin tire me 2..Kai,Ramadan don start..Enta voicemail unto yarinya tinz..Me no fit run package wit dia babes 4 here o..I hate dirtiness..D Conji no hold me reach dat level..Make we share dat ya alawi na?Wen i go kwalet my own?
Re: NYSC Batch A 2013 House by cyif2003(m): 10:58pm On Jul 10, 2013
Seyixyz: Corper Ween o..Naso my padi padi dey call am o..Hw una dey na?Its Seyi cryin very loud 4rm d wilderness of Zamfara o..I don miss una finish..Wer ma ABUsites guyz & babes na?Mencade,Dmalam,Reet T & ordas?Mehn,service no 4ny o..I dey anoda country (Niger) wey jus hide insyd 1 LGA 4 here o..My lyf don hibernate finish 4 dis place o..Evrywer dry kowai..Naso d tin be?Me don tire o..My bank acc. dey read danger lyk say na flashin power..Dis service suppose b jus 3wiks o..I don tire
where is ur ppa. Me dey mafara lga under rima
Re: NYSC Batch A 2013 House by martowskin1(m): 4:27am On Jul 11, 2013
1, 2, 3, MARTOWSKIN on d beat Sombody lied;
Sombody lied;
Sombody lied;

them tell me say the road in NYSC was easy and smooth
man sombody lied,

they tell me say everybody for OGUN de chop good food
man sombody lied,

they tell me say its all good now I realise say sombody lied.

No be everything wey de glitter be gold. They made NYSC sound cool when the story was told .

Once upon a time, I was chilling in NAIRALAND then I got a comment from MOD. OGBECHE77 and he said OGUN is the bomb.

Took dat bus from warri on 3rd march to OGUN and said I must go there if na trek dem de trek I no care, some people sit me down but me no send, now I realised

sombody lied.

Omo NYSC is not funny cos where me I dey the rain is not falling.

They tell us say we b federal govt pikin.
They tell us say them go protect us.
They tell us say them go increase allawe.
They tell us say we ar servin our fada land.

I don't need to say much u knw d rest
Now I realised sombody lied. Na so dem dey lie lie ......


corper weeeeee o.......if I tell una say NYSC easy, na setup.....


my principal say corp members ar inferior staff in any establishment even if u like go to cambridge.......I beg, na true?
Re: NYSC Batch A 2013 House by mencade5(m): 7:33am On Jul 11, 2013
dmalam: MENCADE, MENCADE, MENCADE i hail u... hw Kano nw?
dmalam, kano fine o. Na which part of china u dey? (oops!...hahaha) kaduna gals short o. Me na kaduna base, i knw them wella.
Re: NYSC Batch A 2013 House by ad84ada(m): 7:36am On Jul 11, 2013
martowskin1: 1, 2, 3, MARTOWSKIN on d beat Sombody lied;
Sombody lied;
Sombody lied;
them tell me say the road in NYSC was easy and smooth man sombody lied, they tell me say everybody for OGUN de chop good food man sombody lied, they tell me say its all good now I realise say sombody lied.

No be everything wey de glitter be gold. They made NYSC sound cool when the story was told .

Once upon a time, I was chilling in NAIRALAND then I got a comment from MOD. OGBECHE77 and he said OGUN is the bomb.

Took dat bus from warri on 3rd march to OGUN and said I must go there if na trek dem de trek I no care, some people sit me down but me no send, now I realised sombody lied.

Omo NYSC is not funny cos where me I dey the rain is not falling.

They tell us say we b federal govt pikin.
They tell us say them go protect us.
They tell us say them go increase allawe.
They tell us say we ar servin our fada land.

I don't need to say much u knw d rest
Now I realised sombody lied. Na so dem dey lie lie ......


corper weeeeee o.......if I tell una say NYSC easy, na setup.....


my principal say corp members ar inferior staff in any establishment even if u like go to cambridge.......I beg, na true?
omo your head dey dia, but if iceprince catch you, e go gee u money! NYSC na count down things bro
Re: NYSC Batch A 2013 House by yokiti: 5:08pm On Jul 11, 2013
Thank you all for your input here and your ppa. Welcoming our newest otondo to their various local government of ppa in advance.
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nicklutz(m): 11:16pm On Jul 11, 2013
ideology:
we go soon join you guys its 5.7 days to go
we dey wait for una.
Re: NYSC Batch A 2013 House by engrjoe(m): 11:21pm On Jul 11, 2013
Onyii.p:
what rubbish, corp memebers at other states have received their federal allowance while benue corpers are still expecting.

I don run comot from the state, I'm not coming back until iv been paid for the previous month.

Where LGA in Benue is ur PPA?
Re: NYSC Batch A 2013 House by Theflint1(m): 11:01am On Jul 12, 2013
1st 2 comment 2 day, we can do it let's push it to a thousand pages...any way sha wanna give greatest birthday wishes to uche, patigi l.g.a. Kwara state, it's gonna be mad partying 2day oh! Na all dese kin things we dey do make service fit waka oh, because if person decide dey de dull, im fit turn xtrimist...me i no enta skul 2day oh, my paper na til nxt week, if d principal lyk make im nak head 4 3rd mainland bridge...
Re: NYSC Batch A 2013 House by rexibity(m): 2:39pm On Jul 12, 2013
ummmmh!!! wotz dat odour? diz houz iz till intact. I hail all. na una sure pass. d service iz al bleeped up trash....abusites, Oshé. cheers.
Re: NYSC Batch A 2013 House by martowskin1(m): 3:41pm On Jul 12, 2013
Until we get to page 400 am going no where
Re: NYSC Batch A 2013 House by Fourcade(m): 6:46pm On Jul 12, 2013
grin
Re: NYSC Batch A 2013 House by Seyixyz: 11:25pm On Jul 12, 2013
martowskin1: Until we get to page 400 am going no where
Go borrow d remainin pages 4rm Batch B..U see hw dia own dey fly??Mehn,error list rili do dem bad tin o
Re: NYSC Batch A 2013 House by martowskin1(m): 11:56pm On Jul 12, 2013
Seyixyz: Go borrow d remainin pages 4rm Batch B..U see hw dia own dey fly??Mehn,error list rili do dem bad tin o
no let dem hear u o
Re: NYSC Batch A 2013 House by Funjosh(m): 5:59am On Jul 13, 2013
engrjoe:

Where LGA in Benue is ur PPA?

me am in Agatu/Otukpo
Re: NYSC Batch A 2013 House by Seyixyz: 8:33am On Jul 13, 2013
martowskin1: no let dem hear u o
hahahahahahahaha..I go run na
Re: NYSC Batch A 2013 House by Theflint1(m): 9:48am On Jul 13, 2013
Funjosh:

me am in Agatu/Otukpo
i hear say dem dey dash una chicks 4 there?
Re: NYSC Batch A 2013 House by Ndababa(m): 4:38pm On Jul 13, 2013
THE LIFE OF A LONELY KADUNA CORPER #13A!!!
PPA - Kaduna State University!
'... Sorry, our institution is a non residential university, we don't have accomodation for you, instead, a stipend of 9k is given out monthly to subsidize your transport n accomodation', said the Assistant Registrar. With a frowned face, ' hoW on earth am I going to start looking for accomodation again after all I've went through', I thought.he tapped on my shoulder n said, common, you are a big boy, you should be happy you were accepted. We rejected a lot that were sent from the NYSC as he hurried away. I chuckled... 'So redeployment is hectic as this?', I asked. Heaving a sigh, I zoomed off to my LG secretariat to submit my acceptance letter....
After 3weeks of search n research, an apartment was found by some heartless agent who ripped me off 8k, as agent fee. That's the begining of my loneliness!
With the recent announcement by the ASUU, I thought I could go home. Alas, I was wrong, the HOD in his humorous tone said to me; 'young corper, with this strike, I guess you know you're the acting HOD now' I remain speechless starring at him as if to assault him. 'But there is strike, what should I be doing? I thought I can go home, the school is dry... ' I fired back angrily. 'Calm down, at the end of the day, I will still be the one to sign your monthly clearance' he said... 'That's why it is called national service' he added. 'Take heart, corper' he comforted. 'Give me the heart to take' I chuckled. 'You said?' 'Nah, I didn't say anything'....
Ab initio, I was already lonely, now it has compounded. Goes to work to watch channels... Come back to my apartment... Fasting... All alone! You can see how lonely I'm to even have time to type this here... It is well!
Re: NYSC Batch A 2013 House by kixo(m): 5:02pm On Jul 13, 2013
Abeokuta, making sense.
Re: NYSC Batch A 2013 House by nitane25(f): 6:45pm On Jul 13, 2013
my dear ndababa dis platform wil prepare u4d worst chalenges. bt uv started overcomin by typin here. go home o. talk it out with ur lgi

1 Like

Re: NYSC Batch A 2013 House by Ndababa(m): 7:35pm On Jul 13, 2013
nitane25: my dear ndababa dis platform wil prepare u4d worst chalenges. bt uv started overcomin by typin here. go home o. talk it out with ur lgi
... I'll try that soonest, thanks!
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 10:09pm On Jul 13, 2013
Nicklutz: Them wan wicked themselves na,kwara too neva pay,but state paid today sha..
how much did they pay?
Re: NYSC Batch A 2013 House by nosike3(m): 10:15pm On Jul 13, 2013
any super lion or lioness in the house? Roar!! A UNN student is ahead of others naturally
Re: NYSC Batch A 2013 House by joeace2020(m): 10:15pm On Jul 13, 2013
E be like say seun don host all the mods... Booze dem to stupor... Dem nor know hw dem begin push old threads come front page.... Anyway me i don shine my cane down for batch b...initiation tins

1 Like

Re: NYSC Batch A 2013 House by konklushun(f): 10:24pm On Jul 13, 2013
U guys really got me laffin. Some r still telllin nysc tales wen me don begin do countdown to p.o.p
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 10:39pm On Jul 13, 2013
I rep the great federal polytechnic,Ede,Osun state 4rm mathematics n statistics dpt..2013 set..No waiting..Na Lagos sure pass..Any fedepe students here?

(1) (2) (3) ... (299) (300) (301) (302) (303) (304) (305) ... (321) (Reply)

NYSC 2013 Batch B House / NYSC 2014 Batch B House / NYSC 2013 Batch C Corp Members House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 60
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.