Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,133 members, 7,814,973 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 03:05 AM

I Need A Liberty Jeep Mechanic. - Autos - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Autos / I Need A Liberty Jeep Mechanic. (884 Views)

Quick Sales Toks Liberty Jeep @ N900k (Sold!!!) / Xmas Gift(part 2)reg.2003 Liberty Jeep(very Clean)1stbody&leather Seat@=N=880k / 2002 Liberty Jeep ( Reg Last Month ) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

I Need A Liberty Jeep Mechanic. by Adeone: 11:13am On Oct 16, 2012
My good people of Nairaland,make una help save me from quack mechanic wey want finish me oo.
I have a liberty jeep 2002 model,to talk true the motor na superb drive whether rain or shine .na im one rewire go dabaru something there wey the motor no gree accelerate again.first them talk say na fuel pump.I buy fuel pump finish e no work.them talk say na coil,fiam, I don buy coil.then them talk say na brain box,I buy brain box finsh,e still no work,na im dem come talk say na map sensor,I buy that one also but the thing no gree work.dem come talk say na throttle position sensor,I buy that one self but e no work.now dem come talk say make I buy another brain box.my people I beg make una helep me ooo make all this quack mechanic no kill me before my time.If no be God wey dey help me,dem want make I begin ride LEGBERTY jeep instead of my LIBERTY jeep.anybody wey sabi better mechanic for Liberty jeep make he help me oooo.God go bless una yanfu yanfu as he dey bless Morenike.All una enemies na inside lagoon dem go do Christmas oo.
Re: I Need A Liberty Jeep Mechanic. by dantitiki(m): 11:26am On Oct 16, 2012
Call Motormark. They would solve your issues with guarantee.

08024402965, 08056464658
http://www.motomarknig.com/

Ask of Kunle.

Your feedback would be appreciated.

Kind regards.
Re: I Need A Liberty Jeep Mechanic. by Adeone: 11:15pm On Oct 16, 2012
dantitiki: Call Motormark. They would solve your issues with guarantee.

08024402965, 08056464658
http://www.motomarknig.com/

Ask of Kunle.

Your feedback would be appreciated.

Kind regards.
Thank you sir,May God continue to bless you

(1) (Reply)

Tokunbo 2005 Jeep Liberty For N1.5m ...SOLD! SOLD!! SOLD!!! / SOLD!!!SOLD!!!SOLD!!!SOLD!!!SOLD!!! / Auction Tokunbo Nissan Quest Jetta And Pathfinder!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.