Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,161,612 members, 7,847,561 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 08:52 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Monkey's Grandpa (1530 Views)
When Ur Grandpa Chooses To Do Valentine Cloth Shopping For You (see Photo) / Naughty Grandpa... Lol / Pic: What If He Is Your Grandpa? (2) (3) (4)
Re: Monkey's Grandpa by ThugLife1(m): 3:48pm On Jan 26, 2008 |
hmmmmmmmmm what? |
Re: Monkey's Grandpa by Lolabbey: 11:53am On Jan 29, 2008 |
night nurse tnx, acis wetin u wan show me? abeg sure sey d tin no go blind me. anyway i dey wait |
Re: Monkey's Grandpa by folly69(m): 12:09pm On Jan 29, 2008 |
hhmmmmmmmmm |
Re: Monkey's Grandpa by rccgn: 12:14pm On Jan 29, 2008 |
that was a good one |
Re: Monkey's Grandpa by topeteadr(m): 12:18pm On Jan 29, 2008 |
Thug Life: Guy u don mara . . , . |
Re: Monkey's Grandpa by Lolabbey: 1:20pm On Feb 15, 2008 |
hmmm, who come mara pass |
Re: Monkey's Grandpa by Lolabbey: 5:18pm On Feb 15, 2008 |
thuggy one guy sey u don mara, wetin u go do for am |
Re: Monkey's Grandpa by Lolabbey: 11:43am On Feb 18, 2008 |
does dis silence means thuggy is truly---------------------- |
Re: Monkey's Grandpa by clemcykul(f): 4:42pm On Feb 18, 2008 |
go ahead and open the can of worms |
Re: Monkey's Grandpa by Lolabbey: 4:55pm On Feb 18, 2008 |
hmmm, i dey come, give me few years |
Re: Monkey's Grandpa by clemcykul(f): 5:17pm On Feb 18, 2008 |
few yrs till i die abi i don even comot mind no talk again |
Re: Monkey's Grandpa by Lolabbey: 5:20pm On Feb 18, 2008 |
hahaha u don vex be dat. i need just abt fifty yrs now, is it too far |
Re: Monkey's Grandpa by Lolabbey: 12:43pm On Feb 19, 2008 |
clem u are not just patient, now fifty yrs is over and u ar stl alive, well i cnt tel u no more, |
Re: Monkey's Grandpa by clemcykul(f): 2:48pm On Feb 19, 2008 |
chei! lolly na so i old reach *checks head for grey hair* |
Re: Monkey's Grandpa by Lolabbey: 2:54pm On Feb 19, 2008 |
na only gray hair u see? u no see yellow hair |
Re: Monkey's Grandpa by clemcykul(f): 4:09pm On Feb 19, 2008 |
even green |
Re: Monkey's Grandpa by success123(m): 4:14pm On Feb 19, 2008 |
even black |
Re: Monkey's Grandpa by Lolabbey: 4:25pm On Feb 19, 2008 |
no more black,black don turn 2 blue |
Aboki No Dey Lie / During The Biafran War . . . . . / 50-50 No Cheating
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |