Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,576 members, 7,820,073 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 09:21 AM

Make We Talk True Wit One Anoda - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Make We Talk True Wit One Anoda (656 Views)

Talk True And Shame The Devil / Section For Yabs(make We Word Ourselves Like Old Times) / Anoda Funny Pix! (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Make We Talk True Wit One Anoda by Victorjoseph(m): 2:19pm On Oct 23, 2012
I tire for some guys nd gurlz 4 diz nairaland sef. Dem no go eva bring topic make people comment on ...or corrct person mistake sef, dem no fit.... but if na to quote nd dy argue anoda man's topic, na dem b numba 1. Abi i lie? No, I no sure say i lie..... Na true I talk. Make sum of una change ooo b4 God come
Re: Make We Talk True Wit One Anoda by dopeJemi: 2:50pm On Oct 23, 2012
Guy

Na trouble u dey find 4 urself so oh
Re: Make We Talk True Wit One Anoda by Victorjoseph(m): 4:21pm On Oct 23, 2012
dopeJemi: Guy

Na trouble u dey find 4 urself so oh
lol, daz y e dy joke section

(1) (Reply)

Telephone Conversation Between Aso Rock And Stephen Keshi! / EXPOSED: Drama As Kim K Causes Fight At Darey’s Concert / Scientist Set New Laws And New Math Formular

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.