Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz - Jokes Etc (16) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz (24553 Views)
1 2 3 ... 13 14 15 16 17 18 19 ... 22 Reply (Go Down)
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 7:56pm On Mar 07, 2008 |
je suis ici ma cherie Comme va tu? @Kronk For Euroland |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by saucekid(m): 7:57pm On Mar 07, 2008 |
el stupido |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 8:01pm On Mar 07, 2008 |
al Stupides |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by ifyalways(f): 8:05pm On Mar 07, 2008 |
Ok.am fine too. hush hush dont talk to the warkid like dat ![]() sauce whats cooking this weekend? |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 8:09pm On Mar 07, 2008 |
warkid? More like wartout. I go whooz am ooo. make una hold me before I murder @Ify How u dey ready for Samedi soir? |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by kronkykay(m): 8:21pm On Mar 07, 2008 |
she don buy 2 yards of adire wey she go tie loosely *buys a flight ticket to abijan* a must see for me |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by vampire(m): 8:24pm On Mar 07, 2008 |
nice one there, @poster |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 8:25pm On Mar 07, 2008 |
U wan see ify dey shake waist ehen? Nothing comes free these days oo. Even if others no pay gate fee, you must pay, if you no hold, you go drop those two pieces of condom wey u dey carry inside wallet always. ![]() |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by ifyalways(f): 8:28pm On Mar 07, 2008 |
vampire,welcome to NL, your name gives me shivers though ![]() Gilgee,you know as i dey bee now enuff gbedu everywhere.lets go to Prima now,they are showing a new movie sharwama's story so who you know for marcory/bietry?when did you even leave area? amam na ibu onye igbo.@kronk you are mosu welcome sweets |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 8:37pm On Mar 07, 2008 |
ehen? E be like sey U dey wack sharwama well well. ![]() People wey I sabi then, I no sure sey them still dey. You sabi Pastor Obasi? I left there 2002. I speak Ibo pass you sef, but I be Deltan. |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by tufe(m): 8:46pm On Mar 07, 2008 |
fake deltan u be |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 8:53pm On Mar 07, 2008 |
See you. I be pimped up Deltan. ![]() |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by ifyalways(f): 8:57pm On Mar 07, 2008 |
eyah. 2002?i was prolly dancing naked with Ituen then in kukuvi palace. ![]() who doesnt like shawarma and pizza esp cap sud and prima own ![]() its all good anyway. tufe where you dey commot from so?your way no clear at all again infact i fear you ![]() |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by ituen(m): 9:12pm On Mar 07, 2008 |
Hmmmmmm ![]() what i saw and touched oh my gawd during that dance na helele Ify, we gotta reschedule theat traditional dance again |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by ifyalways(f): 9:16pm On Mar 07, 2008 |
Ituen saw and touched truth be told,i enjoyed those bla dance bla sessions with you but NO,no replay/rewind ![]() |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 9:17pm On Mar 07, 2008 |
ifyalways:Really? Eyaaaa. U know sey the shawarma differs na. E get beef, get chicken, get crocodile shawarma. Dunno if you don taste em before sha. ![]() That your dance na true temptation ooo and Ituen you wan turn back the hands of time? Oloriburuku! |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 9:18pm On Mar 07, 2008 |
ifyalways: |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by MrTurkey(m): 9:21pm On Mar 07, 2008 |
ifyalways:to see and to touch and to enjoy, and there were more than one sessions, now this has definitely got my imagination fired up ![]() ify has been Ituened ![]() |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 9:27pm On Mar 07, 2008 |
Mr. Turkey: ![]() |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by ifyalways(f): 9:32pm On Mar 07, 2008 |
lmao Mr Ninglish free me oo ![]() |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 9:33pm On Mar 07, 2008 |
@Turkey When you dey go your school I follow you go am? Why you wan scatter my head na? ![]() |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by ituen(m): 2:56am On Mar 08, 2008 |
@Gilgee No blame urself, u live for school road, but u no go school at all |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by delib: 9:10am On Mar 08, 2008 |
suuu ![]() |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by clemcykul(f): 1:29pm On Mar 08, 2008 |
*grins* |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 4:36pm On Mar 08, 2008 |
ituen:Nobi my fault na. Puff Puff/ Chin Chin sweet pass school joh. |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by ifyalways(f): 6:54pm On Mar 08, 2008 |
. . .i fear ![]() |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 6:55pm On Mar 08, 2008 |
![]() How you dey today cherie? |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by tufe(m): 6:57pm On Mar 08, 2008 |
ifyalways:please dont, i am just a humble servant that is out to serve my people in trying times. to redeem the world ![]() anyway, whats been happening wid you ify. have u finally hooked up with someone here |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by delib: 7:01pm On Mar 08, 2008 |
e yoo tufe longest timey |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 7:02pm On Mar 08, 2008 |
delib:He just returned from the camp. |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by tufe(m): 7:22pm On Mar 08, 2008 |
dude, i went to camp like ages ago. camp for you new dudes. ![]() delib, watagwan, whats been happening wid you. i sure say you don hook up wid one shawty by now. probably clemcy |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by saucekid(m): 8:21pm On Mar 08, 2008 |
true revelations |
How Children May End Up Learning ABC....By The Mid 21st Century • Learn Ur Abc • Abc Of Ex Girl Friends • 2 • 3 • 4
Who Is Your Favourite Nigerian Comedy Skitmaker Presently? • Jokers Party • Have You Been Fooled On April 1st?






