Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz - Jokes Etc (20) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz (24566 Views)
1 2 3 ... 17 18 19 20 21 22 Reply (Go Down)
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by clemcykul(f): 12:31pm On Mar 27, 2008 |
i fit shout again o ![]() |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by delib: 12:35pm On Mar 27, 2008 |
shout na |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 1:22pm On Mar 27, 2008 |
I been think sey you no dey fear headache. You enjoy my lips abi? |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by clemcykul(f): 3:15pm On Mar 27, 2008 |
why u dey kiss harrass me na ![]() |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by ohilebo(m): 3:29pm On Mar 27, 2008 |
@Lolabbey, so you quick spoil, so tay na ABC of love you first learn from Nursry school? ![]() |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 3:48pm On Mar 27, 2008 |
hah! Harass? |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by clemcykul(f): 3:49pm On Mar 27, 2008 |
yeah |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 4:05pm On Mar 27, 2008 |
Sorry sweetie. I go make am up to you. Just allow me to teach you algebraic bla blaism |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by ifyalways(f): 4:28pm On Mar 27, 2008 |
hehe see pesin see death oooooo ![]() Migines dey faster than the speed of light and kills deadlier than atomic and nuclear bombs. . , be warned.dont fall a victim ! |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by ituen(m): 2:19am On Mar 28, 2008 |
the migines sef, we never see am defend im woman b4 |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by clemcykul(f): 10:05am On Mar 28, 2008 |
olofofo mind yerself! gilgee am bla bla bla myself so wonder wat u want to teach me ![]() *lectures gilgee about the physics of bla bla bla* |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by delib: 10:23am On Mar 28, 2008 |
prof. |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 10:28am On Mar 28, 2008 |
**apprehends the tactical knowledge of bal bla ism, seeks permission to exercise it on clemcy. . . permission granted- starts the process of bla blaical exertion and clemcy gets over excited, thus begging for more** |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by delib: 10:52am On Mar 28, 2008 |
se na true clem? |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by clemcykul(f): 11:06am On Mar 28, 2008 |
u dey mind person wey just receive him yaba admisn letter? na de begining of were lyfe be dat ![]() |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 11:27am On Mar 28, 2008 |
![]() Your teeth dey tempting ooo. Make i . . . ? |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by clemcykul(f): 12:12pm On Mar 28, 2008 |
make u? ![]() |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 1:11pm On Mar 28, 2008 |
You know na. Oh my . . . you still dey sample me those teeth? |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by delib: 3:24pm On Mar 28, 2008 |
clemcykul: clemcykul: clemcykul:yaba left side institute . . .LOL |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by segunpc(m): 4:20pm On Mar 28, 2008 |
clemcy 10x for the kisses it can last me for a year. and gilgee take time o ! na why u wan take wetin belong to me? i doesn't like it o! |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Nobody: 1:44pm On Mar 29, 2008 |
dreamers |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by delib: 7:28pm On Mar 29, 2008 |
dream cast |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by segunpc(m): 2:53pm On Mar 31, 2008 |
nothing person no go hear finish for nairaland. |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by saucekid(m): 3:00pm On Mar 31, 2008 |
wetin else u wan hear? |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 3:06pm On Mar 31, 2008 |
Mr. Ifeme tell him what else you wan make he hear. |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by saucekid(m): 3:27pm On Mar 31, 2008 |
if i tell am now,he fit get system shutdown |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by delib: 3:33pm On Mar 31, 2008 |
b ![]() |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by tufe(m): 2:47pm On Apr 06, 2008 |
strolling thru |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by segunpc(m): 10:32am On Apr 07, 2008 |
sauce took time b4 i unleash the dragon o! |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by tufe(m): 1:41pm On Apr 11, 2008 |
for how many weeks now, you never still unleash the dragon. . . . .what a coward |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by segunpc(m): 3:10pm On Apr 11, 2008 |
wetin dey pain tufe na because lolabbey don agree to marry me so him wan find ma trouble by fire by force i no abuse u u |
| Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by saucekid(m): 3:22pm On Apr 11, 2008 |
unleash which dragon? shey that small rat wey i dey see for ur compound? |
How Children May End Up Learning ABC....By The Mid 21st Century • Learn Ur Abc • Abc Of Ex Girl Friends • 2 • 3 • 4
Jokers Party • Have You Been Fooled On April 1st? • Ble Retires




