Ghost - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Ghost (892 Views)
1 Reply
| Ghost by Berkeley01(op): 8:26am On Nov 20, 2012 |
I dey live close to graveyard, every time i climb okada or enter taxi,i go make them think say i be ghost,when them drop me. One day,as i come down from one okada,na him the man ask me "where my money?",i smile, i tell am say i be ghost o...de man no even fear,him come dey shout...i come tel am say make him come make we go grave so i go give am him money...dah! O boy,de man get mind follow me. As i reach one grave, i knock,come talk say "Agiri,Agiri abeg give me #800 make i give this stubborn man". Na him i hear one voice talk say "take #1,000,na my last card be that...o boy if u see race where i take...LOLZ |
Funny Pics** Political Ghost Pursuing Everybody(pdp) By Nobody(apc) • Bend Over, Look Upside Down, You Will See Ghost?? (esp. In The Market) • Why Did The Ghost Crossed The Road? • 2 • 3 • 4
#just For Laugh Enjoy! • What This Words Really Means... • PRESS RELEASE (by Oga At The Top)