Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,412 members, 7,954,641 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 04:08 AM

Iteun Jazz Master - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Iteun Jazz Master (2876 Views)

Are People Using Jazz On Nairaland / Iteun Open Season Closed! U! Yes U R Nxt! / Iteun As The Evil Son. . . . (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Iteun Jazz Master by ituen(m): 8:15pm On Feb 12, 2008
U didnt buzz me Thuggy

My lappy dey also fu<ck up

Wetin u dey do with 'forum games" chics?
Re: Iteun Jazz Master by tufe(m): 8:26pm On Feb 12, 2008
him don dey prostitute grin
Re: Iteun Jazz Master by ituen(m): 8:37pm On Feb 12, 2008
girls for jokes section no dey answer am again na
Re: Iteun Jazz Master by tufe(m): 8:47pm On Feb 12, 2008
why u sef dey fall him hand like this for public na grin grin grin. e no good o angry wink
Re: Iteun Jazz Master by tessybaby(f): 7:54am On Feb 13, 2008
forum games?
hmmmmmm
Re: Iteun Jazz Master by tjtj1(m): 8:21am On Feb 13, 2008
una wan play gwara gwara
Re: Iteun Jazz Master by ituen(m): 10:17am On Feb 13, 2008
Wen i'm back from the bahamas, i can play the gwara
Re: Iteun Jazz Master by tessybaby(f): 2:21pm On Feb 13, 2008
embarassed
Re: Iteun Jazz Master by saucekid(m): 2:55pm On Feb 13, 2008
tessy no cry
na the game wey we dey play by 17:59 grin grin
at the close of work
Re: Iteun Jazz Master by ituen(m): 5:41pm On Feb 13, 2008
baby dont cry, i'll be back immediately

Gwara is for red cap chiefs and i gotta be there

understand na kiss kiss kiss
Re: Iteun Jazz Master by tufe(m): 6:04pm On Feb 13, 2008
joins ituen
Re: Iteun Jazz Master by ituen(m): 8:53pm On Feb 13, 2008
. . as a red cap chief

Na big boys meeting we wan do
Re: Iteun Jazz Master by ThugLife1(m): 2:10pm On Feb 14, 2008
ituen:

You didnt buzz me Thuggy

My lappy dey also fu<ck up

Wetin u dey do with 'forum games" chics?
lol cheesy
Re: Iteun Jazz Master by saucekid(m): 2:43pm On Feb 14, 2008
na matters arising we wan yarn
Re: Iteun Jazz Master by ThugLife1(m): 2:55pm On Feb 14, 2008
lol
Re: Iteun Jazz Master by saucekid(m): 3:02pm On Feb 14, 2008
@ thuggy
so you no chil with toyin again?na only ibkaye
Re: Iteun Jazz Master by ThugLife1(m): 3:06pm On Feb 14, 2008
Yea cos i no won die young
Her boobs bad gon oooooooooooooo
Re: Iteun Jazz Master by saucekid(m): 3:16pm On Feb 14, 2008
you don go suck forbidden fruit?
Re: Iteun Jazz Master by ThugLife1(m): 3:22pm On Feb 14, 2008
Yea ooooooooooooooooo
ibkaye own is moderate
hehehehhehe
Re: Iteun Jazz Master by ituen(m): 3:48pm On Feb 14, 2008
Thugyy

are u saying that Toyin dey use her bre**st dey kill mosquito?

tai tai tai
Re: Iteun Jazz Master by ThugLife1(m): 4:05pm On Feb 14, 2008
yea
Re: Iteun Jazz Master by ituen(m): 4:43pm On Feb 14, 2008
hmmmm sad sad sad sad
Re: Iteun Jazz Master by ThugLife1(m): 5:13pm On Feb 14, 2008
lol
why are u angry angry angry angry
Re: Iteun Jazz Master by saucekid(m): 5:16pm On Feb 14, 2008
thuggy. . . . .
make i no vex for you oooo
na my ibkaye you dey talk about like that. . . .have some respect for my position
Re: Iteun Jazz Master by ThugLife1(m): 5:22pm On Feb 14, 2008
No am talking about toyin but chillin with ibkaye
Re: Iteun Jazz Master by saucekid(m): 5:25pm On Feb 14, 2008
so wetin you mean by her own is moderate?
is it not her bobbie you're talking about?
no make me vex oooo
Re: Iteun Jazz Master by ThugLife1(m): 5:37pm On Feb 14, 2008
Na me get my thing
na wetin i like i go call am
Re: Iteun Jazz Master by saucekid(m): 5:42pm On Feb 14, 2008
God save you say na internet you dey hide behind
i for show you
Re: Iteun Jazz Master by success123(m): 5:48pm On Feb 14, 2008
you can still show him if u want too
Re: Iteun Jazz Master by ThugLife1(m): 5:49pm On Feb 14, 2008
lol
Oya show urself
Re: Iteun Jazz Master by saucekid(m): 6:36pm On Feb 14, 2008
if no be the love wey dey exhude from me and the love i dey give ibkaye wey she dey give back,you for don die
Re: Iteun Jazz Master by ThugLife1(m): 6:45pm On Feb 14, 2008
which love?

(1) (2) (3) (4) (Reply)

A Funny Job Application Denial Letter / A Riddle That'll Kill Your brain! this Is Going To Make You So Mad! / Picture : That Moment When You Think Na U Gather Swags Pass

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.