Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,506 members, 7,816,210 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 07:46 AM

Na Only For Naija - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Na Only For Naija (1416 Views)

Na Only For Naija...lmao *think Am* / Na Only U Sabi Swagg? / If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Na Only For Naija by Ezyp(m): 1:23pm On Nov 28, 2012
Na only for naija police station get fence round am

Na only for naija pple de horn for traffic light make e change from red to green

Na only for naija we de count our money after we withdraw from ATM cos we no even trust am

Na only for naija musicians plenty pass fans

Na only for naija PHCN office get standby generator

Na only for naija dem they sell coke, recharge card, chin-chin, sweet , fried fish for inside pharmacy

Na only for naija all street get @ least three churches and all get one big speaker for outside

Na only for naija everybody 1 just use Akpos name take make joke

Na only for naija we de sabi insult Government and Pastors for forums but wen we see them de pass we go prostrate flat for ground cos we need 'monetary' blessings

Na only for naija you go see person inside e car wen just de come back from church after anointing service dey play 'LOWKEY' by wizkid

hmmmm only for naija
Re: Na Only For Naija by Lolaabokoku(f): 11:07pm On Nov 28, 2012
u try

(1) (Reply)

Facebook Owner Found Drunk At Club Last Night / English Made And Manufactured In Naija / How Many Cats Are There???

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.