Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,211 members, 7,815,229 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 09:22 AM

Saying I Love In Different Languages - Forum Games (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Saying I Love In Different Languages (6914 Views)

Tongue Twisters In Nigerian Languages / Say I Love You In Language You Know / Naija Have A Habit Of Saying Things Twice (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Saying I Love In Different Languages by Lolabbey: 9:48am On Feb 19, 2008
na real wah,

so many languages.

so can any one in dis classroom tel me how many languages we have in Nigeria b4 we move 2 other countries grin
Re: Saying I Love In Different Languages by success123(m): 9:49am On Feb 19, 2008
lola if i tell u, u wont know, so what is the need
Re: Saying I Love In Different Languages by Lolabbey: 9:54am On Feb 19, 2008
u dis boy,

what clas are u sef
-LOWER CLASS

UPPER CLASS

PRY 1

JSS 3

or u stil dey kindergtin,

i no ask u quetion oo cos u no go sabi grin grin
Re: Saying I Love In Different Languages by success123(m): 9:56am On Feb 19, 2008
laliga class
Re: Saying I Love In Different Languages by Lolabbey: 9:58am On Feb 19, 2008
ohhh now i see whre ur problm lies grin
Re: Saying I Love In Different Languages by folly69(m): 10:00am On Feb 19, 2008
clemcykul:

chei ihunaya,soyaya,ife,love,ja aitme na waooo

both folly and anyus una dey fall in love when una never chop belleful why
ehn ,clemcy shey u wan make i dash u banana like ituen?
Re: Saying I Love In Different Languages by Lolabbey: 10:13am On Feb 19, 2008
banana ke?

dat is anoda name 4 d LONG THINHHHHHHHHHHHHHHHHHG cool
Re: Saying I Love In Different Languages by kronkykay(m): 11:25am On Feb 19, 2008
this girl like long thing oh. . . . . . shuooooo!

abi u never taste am before?
Re: Saying I Love In Different Languages by Lolabbey: 11:30am On Feb 19, 2008
neva taste am b4 ke,

HMM BOYA LO MOOOO grin grin

anyway i too like d THING, BUT THANK GOD for tufe he is a ROUGH RIDER grin grin grin grin
Re: Saying I Love In Different Languages by segunpc(m): 11:36am On Feb 19, 2008
KRONKY nooooooooooooooooooooo

i no get any calabar babe o . i just wan know.
Re: Saying I Love In Different Languages by clemcykul(f): 12:08pm On Feb 19, 2008
folly if u see my own banana ur own will bow in awe and respect grin
Re: Saying I Love In Different Languages by Lolabbey: 12:24pm On Feb 19, 2008
realy?

folly whre u dey oo

dem sey u go fear fear oooo
Re: Saying I Love In Different Languages by ayusman16(m): 12:31pm On Feb 19, 2008
See all these small boys with Bananas,
Re: Saying I Love In Different Languages by kronkykay(m): 12:32pm On Feb 19, 2008
tufe get banana?

i think say na worm dey there!
Re: Saying I Love In Different Languages by tessybaby(f): 12:33pm On Feb 19, 2008
ti amo-- italian
Re: Saying I Love In Different Languages by clemcykul(f): 1:01pm On Feb 19, 2008
worm shocked shocked ha haha ha grin
Re: Saying I Love In Different Languages by segunpc(m): 1:54pm On Feb 19, 2008
thanks tessybaby!

lola we ve almost 200 languages in Nigeria!
Re: Saying I Love In Different Languages by Lolabbey: 1:58pm On Feb 19, 2008
thnks jare,

i can see most of them are OLOODO
Re: Saying I Love In Different Languages by ashaby(f): 2:41pm On Feb 19, 2008
@ poster
hi Segun, long time, hope u're well

I love in my language
ololufe, ife re gbile l'okan mi
Re: Saying I Love In Different Languages by segunpc(m): 3:18pm On Feb 19, 2008
kai ashaby don finish me o!

na which one be "gbile" inside love again?

am cool o my dear[b] wink[/b]
Re: Saying I Love In Different Languages by Lolabbey: 3:27pm On Feb 19, 2008
as in d love is so deep tongue
Re: Saying I Love In Different Languages by segunpc(m): 4:17pm On Feb 19, 2008
ehn,

lola my question is just "i love u".

ashaby don add something else join am o.

whats it called in english o?

adjective?
Re: Saying I Love In Different Languages by ashaby(f): 2:52pm On Feb 20, 2008
Segu and lola, na una wan help me interprete my oyinbo abi, ok continue.
I dare u to interprete dis:

alabarin mi, ayun re n yun mi ni gbogbo igba, ekuro si ni alabaku ewa
Re: Saying I Love In Different Languages by tytylayor: 3:22pm On Feb 20, 2008
mo ni fee re, yoruba dialect
Re: Saying I Love In Different Languages by clemcykul(f): 4:02pm On Feb 20, 2008
hmmmm
Re: Saying I Love In Different Languages by tytylayor: 4:33pm On Feb 20, 2008
clem u neva brush ur teeth
Re: Saying I Love In Different Languages by segunpc(m): 4:34pm On Feb 20, 2008
alabarin mi, ayun re n yun mi ni gbogbo igba, ekuro si ni alabaku ewa

this means;

my companion, it shall be well with u and i at all time, palm kernel will always die with beans grin
Re: Saying I Love In Different Languages by folly69(m): 4:43pm On Feb 20, 2008
hmmm de prof u too mush grin
Re: Saying I Love In Different Languages by kronkykay(m): 4:46pm On Feb 20, 2008
segunpc:

this means;

my companion, it shall be well with u and i at all time, palm kernel will always die with beans

WAT THE Bleep?
Re: Saying I Love In Different Languages by segunpc(m): 9:10am On Feb 21, 2008
ekuro si ni alabaku ewa

ekuro is palm kernel

alabaku is dieing partner

ewa is beans

so my interpretation is tight[b] grin[/b]

or lola bo ni?
Re: Saying I Love In Different Languages by clemcykul(f): 9:33am On Feb 21, 2008
tyty how will i brush when closeup/brush are now very expensive

even charcoal is unaffordable grin
Re: Saying I Love In Different Languages by folly69(m): 9:38am On Feb 21, 2008
hmmmm :-x

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Nairaland Most Colourful Thread / New Year Resolution Game / What TV Station Are You "on" Or Watchin Rite Now

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.