Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,507 members, 7,830,518 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 01:00 AM

Wetin Make I Do O! - Jobs/Vacancies - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Jobs/Vacancies / Wetin Make I Do O! (778 Views)

God Abeg Naaahhhh, Wetin I Do? Please I Need A Job Urgently... / Open Invitation - The Wetin-dey.com 2015 Seminar (august 2015) / Chevron O/m Wetin Dey? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Wetin Make I Do O! by seneca(m): 3:39pm On Feb 16, 2008
hey guys. long time no see.
i don come again o.i wan disscus something wey dey worry me o.
i got a job that pays 130k in kebbi state and another one in lag that pays 75. i am a westerner and i dont intend to stay long in kebbi state. abeg wetin make i do o? i wan go house go begin find wife and i wan make small money before i go. make una help me out.
make una dey enjoy!
Re: Wetin Make I Do O! by sollex(m): 8:01pm On Feb 16, 2008
Well seneca, i will advice that you still hang on with the better paid job.This is a pre-condition that you are doing fine with the current job. The main thing is that are you satisfied with the current job and if not then it is better to be where you will have the satisfaction.
Re: Wetin Make I Do O! by sweetonyx(m): 11:32pm On Feb 17, 2008
consider these
1, Job satisfaction
2,cost of living
3,long term career prospects

May God guide ur descision,Amen.
Re: Wetin Make I Do O! by Pitokwe(m): 1:45pm On Feb 18, 2008
Pray for God"s direction
Re: Wetin Make I Do O! by amarula(f): 6:24pm On Feb 18, 2008
if u do not want d kebbi job then refer me, my email
Re: Wetin Make I Do O! by ronny1(f): 12:34pm On Feb 20, 2008
u are not serious, if u need a job u better go do am fast fast, if na me i no go wait till d following day bye

(1) (Reply)

If You Know Or Live In Portharcourt / Afribank Interview,abuja / Urgent Jobs In Benin City

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.