What Type Of BB Are You Using? - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › What Type Of BB Are You Using? (828 Views)
| What Type Of BB Are You Using? by bunmioguns(op): 8:47pm On Jan 10, 2013 |
* Empathy - Won kere si number wa (dem too small for our Level) * Porsche - Ten over Ten * Bold6 Torch - Second Class Boss * Torch 2 - Levels don change * Torch 1 - Upgrade * Tour - Hustler * Bold 5 - Respect * Bold 4 - On point * Bold 3 - You are coming up * Bold 2 - Can't shout * Bold 1 - That one still dey exist? * Storm 3 - Chairman * Storm 2 - BB mistake * Storm 1 - Na wood dey ur hand * Curve 5 - You belong * Curve 4 - You don dey grow * Curve 3 - I pass my neighbour * Curve 2 - I must use bb * Curve 1 - J J C * Javelin - Sell ur phone buy memory card keep * Pearl - my mates sef dey use BB * Sprint - I must PING!!! So Identify urself. Wat type of BB do u use. `=))°•.¸¸.•°`=)) `.. Pls don't spoil da fun, pass it on. |
| Re: What Type Of BB Are You Using? by Nobody: 1:24pm On Jan 11, 2013 |
Na respect level I dey b that |
| Re: What Type Of BB Are You Using? by MrTAnonymous(m): 3:50pm On Jan 11, 2013 |
*smh*speechless |
| Re: What Type Of BB Are You Using? by Valiantvaliant(m): 10:46pm On Jan 11, 2013 |
Me na BB candle i dey use no be torch |
| Re: What Type Of BB Are You Using? by Xymc1(m): 11:08pm On Jan 11, 2013 |
BB bend 2 ![]() |
''what Type Of Food,do You Think This Man Ate''(pic)..(viewer discreetion ) • What Type Of Fruit Are You??? • Crazy BB BC Messages • 2 • 3 • 4
Telephone Conversation;please Join In And Add Yours • Abeg Na Me Kill Am? • The Easy Way To Make More Morney Self Imploye No Risk
