Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,506 members, 7,854,163 topics. Date: Saturday, 08 June 2024 at 11:52 AM

University Of Ibadan 2013/2014 Admission - Education (371) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / University Of Ibadan 2013/2014 Admission (810585 Views)

University Of Ibadan 2014/15 Admission Process.... / University Of Ibadan Post Graduate 2013/2014 Discussion Thread / The Polytechnic, Ibadan 2013/2014 Admission Processes (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (368) (369) (370) (371) (372) (373) (374) ... (1198) (Reply) (Go Down)

Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 8:42pm On Jul 02, 2013
Even if e rust sef ** na h2s04 we go use as remedy oh
okorocha22: My brodaz
lolz....I no even know sey we plenty like dis. anyway sha, like I said b4 "OLUWA IS DEFINITELY INVOLVED!" make UI n ASUU dey do as dem like
@Davids....I don't tink dere strike suppose affect d admission but neva let am rust ooo


Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 8:46pm On Jul 02, 2013
b4 nko ** naijirians are very weird **
Fynestboi: nawa for nigeria people them oooooooooooo, UI stated it clearly o deir website that those with 200 should apply am so dissapointed with sum aspirant with 180, 190 gng ahead to waste 2000 chaiiiiiiii nawa,

sum aspirant ve nt yet gotten dair own form naw ooooooo u wuld c them here cum 8th JULY they wud be asking useless questions like

is the form out?
wen would the form be out?
pls wen is the form closing etc...........

NA GOD GO SAVE US
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 8:52pm On Jul 02, 2013
me i no fit compare masef to okorocha *taylor and divads oh ** awon iwe factoria ** awon spankers**nt d chicken brained like shakur **oya GOD cuman do wonders in ma own life too oooooo
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by adetunjienocht(m): 9:26pm On Jul 02, 2013
adetunjienocht: please, i just printed out my application details, but my passoport including my signature did not appear...wat can i do.
adetunjienocht: please, i just printed out my application details, but my passoport including my signature did not appear...wat can i do.
adetunjienocht: please, i just printed out my application details, but my passoport including my signature did not appear...wat can i do.
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 9:36pm On Jul 02, 2013
adetunjienocht: [b][/b]
It's general, no need to worry.
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by zenti99(m): 10:12pm On Jul 02, 2013
Hi guys i completed my registration today, after printing the form ,i discovered that it was my fallback course that were displayed as my preferred course, is this normal? Or a fault.
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 10:13pm On Jul 02, 2013
U.I undergraduate admission portal have nt been connecting for the past 3 hours... I saw someone trying to connect to site but it is just showing ''error''... or dey yaff stop registeration because of strike again ni...
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 10:15pm On Jul 02, 2013
zenti99: Hi guys i completed my registration today, after printing the form ,i discovered that it was my fallback course that were displayed as my preferred course, is this normal? Or a fault.
yep... while ur real course will be most preferred
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mikebis(m): 11:05pm On Jul 02, 2013
okorocha22: pleeeeeeeaaaaaaassssseeeee, read carefully.

1st of all, I don tire to read! as a Mata of fact....since I finish jamb I no even knw were my text books dey(wait, Shey i get textbook at all) *thinking*......
the truth be say I no even do serious reading 4 d jamb wey I do.
also I no get any jamb series wey I even fit practice... myschool.com dey give me rubbish say na result. so I don block dem!!
in short, I just dey slip, wake, and play my ps2 game(pes, rumble racing and sometimes win11)
every morning, na calendar I dey read....then I wait for phcn 2 bring light.
I com dey ask myself say, na why I dey write all dis ****tinz sef....because I wan make una sabi say me just dey on *highkey* 4 here...no pressure, I no dey fear 4 dis putme because "oluwa is obviously highly onvolved!!!"
Shey I no dey too talk so,...one more (hot) info... I don quit 2go until....further notice!(pls, don't ask me y)...and pls don't quit on me, continue reading.
okay, d reason y I quit 2go is because...d tin dey chop my bat3, moreover I stil nid 2 finish my master leagues n also unlock more cars.
pls don't call me unserious because me dey talk reality.
meanwhile I don do my reg already(thank GOD) but y dem go com reduce my aggregate by 2marks, while my individual scores stil dey normal (jamb no fit do simple arithmetics, sending UI right scores but wrong aggregate).
anyway, dat 1 na dere nightmare because my GOD don tell UI say make dem tell me say na small tin.
E get one time like dat wey I dey beg 4 dis thread make somebody post d UI helpline, but nobody answer me.well GOD don answer me so no worries! I'm cool n happy!
hello peepz, na stil ur very own oko..ro..cha!!!
GOD IS MY MUSCLE!!!
yepa,xo we are of d bird of d same feda,me jst de wk up nd slip,evn ma mama don de talk say i 2 de slip 2 much,well its nt ma fault sha,i jst blv say all is well,concinin jamb aggregate score,me 2 get d xam prob,i jst pray mk e no affect me,cos d score wey ui upload 4 me de dffrnt 4rm d 1 wey i get 4 jamb result print out.
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by yemmytcm(m): 11:41pm On Jul 02, 2013
#juz passing by#....i don laff tire,i hope i avnt laugh that of tomorrow gan with today....yepa,okorocha,taylor,and davids...you no go kill person....jeez,that was really funny...U.I oooo,dnt forget second choice,else.....#slams the door#
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 5:45am On Jul 03, 2013
GOOD MORNING TO ALL MY FELLOW ASPIRANT...
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by okorocha22(m): 6:57am On Jul 03, 2013
Mikebis: yepa,xo we are of d bird of d same feda,me jst de wk up nd slip,evn ma mama don de talk say i 2 de slip 2 much,well its nt ma fault sha,i jst blv say all is well,concinin jamb aggregate score,me 2 get d xam prob,i jst pray mk e no affect me,cos d score wey ui upload 4 me de dffrnt 4rm d 1 wey i get 4 jamb result print out.
no worries my broda, jamb is full of shit. UI themselves said dat they hav observed such error from jamb dis year.....*runs 2 check my calendar*(my daily routine).... wink
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by okorocha22(m): 7:10am On Jul 03, 2013
shakur07: Even if e rust sef ** na h2s04 we go use as remedy oh
hahaha...
but seriously, Wich is better in removing rust? h2so4 or hcl
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mikebis(m): 7:40am On Jul 03, 2013
okorocha22:
no worries my broda, jamb is full of shit. UI themselves said dat they hav observed such error from jamb dis year.....*runs 2 check my calendar*(my daily routine).... wink
abeg make i join u check calenda
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Izzyguy(m): 8:47am On Jul 03, 2013
Mikebis: Yeeeepa,i get big wahala o.1st time chkn ma jamb result,it waz 209,i did nt prnt it,2nd time 4 me 2 go nd print it,i saw 208,nw wen am regstrn ui post ume,ui upload 209 4 me,whch cannot b change,plz wat wll i do.sm1 2 ansa o
bro dat means 209 is ur real score u can confirm by recheckin ur jamb result
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by morgang(m): 9:11am On Jul 03, 2013
menh i jst de hope say diz yeye strike no affect our post ume**anyway let keep wachin if oau or ilorin rite nxt week nd if dey do dat meanz dat we got to jack wella...kudoz to uities!!!

2 Likes

Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mikebis(m): 9:15am On Jul 03, 2013
Izzyguy: bro dat means 209 is ur real score u can confirm by recheckin ur jamb result
i av comfirm up 2 5 times,stl d xame
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by AttahOjoma(f): 9:34am On Jul 03, 2013
#yawns# It's a kul mrnin, hw jackn tinx? Strike strike strike na wa o! E beta no affect us o coz me don tire 4 al dis tension o! Haba! I don dey lose weight already #goes to check weight#
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sela14: 9:54am On Jul 03, 2013
Plz watz d ume quota 4 sociology nd eduman
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by divads(m): 10:03am On Jul 03, 2013
okorocha22:
hahaha...
but seriously, Wich is better in removing rust? h2so4 or hcl
...wait oo...*checking my ababio!!*
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by divads(m): 10:07am On Jul 03, 2013
*dives out ov bed* #yawn'ing#...my pipl make una Good maw'n oo, chei, day dn brk??....emm, na mumsi cause am sha, she say i must change my routine, abg okorocha & taylor, permission 2 borrow ur calender routine....*i get calender sef?*
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by divads(m): 10:11am On Jul 03, 2013
yemmytcm: #juz passing by#....i don laff tire,i hope i avnt laugh that of tomorrow gan with today....yepa,okorocha,taylor,and davids...you no go kill person....jeez,that was really funny...U.I oooo,dnt forget second choice,else.....#slams the door#
hehehe, slams d door? Wer u de go?
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 10:41am On Jul 03, 2013
Check weight ke*** u beta go eat ZIK or AWO beans make yhu fat
Attah Ojoma :
#yawns# It's a kul mrnin, hw jackn tinx? Strike strike strike na wa o! E beta no affect us o coz me don tire 4 al dis tension o! Haba! I don dey lose weight already #goes to check weight#
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 10:42am On Jul 03, 2013
From ma laboratory research ** i fink its h2so4
okorocha22:
hahaha...
but seriously, Wich is better in removing rust? h2so4 or hcl
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by AttahOjoma(f): 11:01am On Jul 03, 2013
okorocha22:
hahaha...
but seriously, Wich is better in removing rust? h2so4 or hcl
Are u askin? Go mix d two 2geda, e go work wella dt way buh mind u my hand no dey o
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by AttahOjoma(f): 11:03am On Jul 03, 2013
shakur07: Check weight ke*** u beta go eat ZIK or AWO beans make yhu fat
Na my plan b dat, tnx jare #runs to buy beans#
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 11:14am On Jul 03, 2013
Lmao*make sure say na ewa oloyin u buy sha oh **
Attah Ojoma :
Na my plan b dat, tnx jare #runs to buy beans#
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by okorocha22(m): 11:57am On Jul 03, 2013
Attah Ojoma :
Are u askin? Go mix d two 2geda, e go work wella dt way buh mind u my hand no dey o
lolz, but I no get lab coat....anyway *runz 2 d lab 2 experiment*
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by okorocha22(m): 12:01pm On Jul 03, 2013
shakur07: From ma laboratory research ** i fink its h2so4
ehnehe, I gast begin my own research sef
@divads, Shey u provide me with some rustssss*joking*
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by saleemema(m): 1:03pm On Jul 03, 2013
shakur07: me i no fit compare masef to okorocha *taylor and divads oh ** awon iwe factoria ** awon spankers**nt d chicken brained like shakur **oya GOD cuman do wonders in ma own life too oooooo
nobody is a chicken brained individual, but you are what you think you are
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by divads(m): 1:27pm On Jul 03, 2013
grin
okorocha22:
ehnehe, I gast begin my own research sef
@divads, Shey u provide me with some rustssss*joking*
hehe, c dz boyz o, wait 1st, na on top my brain una wan do d experiment? I resmble lab rat??:-) @ okorocha cum take small rust, bt no finish am oo...
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by adetola31(m): 1:41pm On Jul 03, 2013
Please is dear any1 dat ws able 2 purchase d form in Abuja or Lagos?

(1) (2) (3) ... (368) (369) (370) (371) (372) (373) (374) ... (1198) (Reply)

University Of Ibadan 2014/15 Admission Process.... / 2015/2016 OAU Aspirant Thread. / UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.