Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,709 members, 7,851,405 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 06:42 PM

University Of Ibadan 2013/2014 Admission - Education (485) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / University Of Ibadan 2013/2014 Admission (810324 Views)

University Of Ibadan 2014/15 Admission Process.... / University Of Ibadan Post Graduate 2013/2014 Discussion Thread / The Polytechnic, Ibadan 2013/2014 Admission Processes (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (482) (483) (484) (485) (486) (487) (488) ... (1198) (Reply) (Go Down)

Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 7:38am On Aug 10, 2013
Bros abeg no vex....just dey busy
Leystra:
Guy I don help u post that ur bro stuff 4 my facebook fanpage naa, n u no talk anything about am again...
so,wetn b d thing wey u wan make i do?
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 8:19am On Aug 10, 2013
Da kingpin: good evening peepz can i pay the fee in any first bank branch or dose it have to be ui branch also i heard the cutoff for courses were lyk 250 262 230 and so on but the pume was based on 100 so how were the cut offs obtained
any bank nationwide
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 8:26am On Aug 10, 2013
Dr.'Hesjay:
Good day UITES...how y'all doin....
Gudluck to second choice peepz as they start reg o....
If u knw u used awaiting result..u cn upload ur result now...its beta early.....
Postjamb u.i daran....a frnd checked hers....7As....Awon iwe factoria....pharmacy asps...watchout..na pple like her dey raise cutoff oo....lol...
hmm the result is intimidating mehn but lets say this year's waec result favoured peepz. Well i doubt if sum pple's own is d true reflection of their ability#gudmorning#

1 Like

Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Dakingpin: 8:28am On Aug 10, 2013
@finestboy n tommybob thanks alot i went surfing the net yesterday n i found disturbing info since 262 was used to invite applicant for medicine last yr n this year i have 233 i am considering not even registering for the post ume
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 8:29am On Aug 10, 2013
exactly.."in baddo"s voice"" all Ya distinctions its NUFFiN
ikeola6: hmm the result is intimidating mehn but lets say this year's waec result favoured peepz. Well i doubt if sum pple's own is d true reflection of their ability#gudmorning#
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 8:30am On Aug 10, 2013
all Ye peepz of little faith ** dont limit a limitless God
Da kingpin: @finestboy n tommybob thanks alot i went surfing the net yesterday n i found disturbing info since 262 was used to invite applicant last yr n this year i have 233 i am considering not even registering for the post ume
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 8:35am On Aug 10, 2013
madam Yhu neva axept ma request oh *9a so life b abi ** u fit add me horlahmide07
jennilisius: any1 da has an idea of how U.I sets deir pume question shud let us knw.. for d art dept plz. cuz i cant find deir past pume questn anywer. any info at all abt it..fanx
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 8:36am On Aug 10, 2013
habatically **Revision?? D gal tel yhu say she neva revise b4
Fynestboi: Wat course??u knw wat if u re on 2go add me so we can do sum kind of revision 2geda bet me u wnt regret it wa wadupe (adexistic)
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 8:36am On Aug 10, 2013
an aspirant
Dygeasy: Wow! 2nd Choice... I Didn't See That Coming.



Good One There UI!!
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 8:38am On Aug 10, 2013
no b xo oh ** U knw dia r skools and dia r skools ** u suppose grab
Fynestboi: yepa 7a's waec dn easy naw ooo lolz.
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 8:39am On Aug 10, 2013
U dn cum again abi, wetn concern u 4 deir na me nd er dn settle am so just press p 4 er mata lobatan.
shakur07: habatically **Revision?? D gal tel yhu say she neva revise b4
lools
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 8:39am On Aug 10, 2013
shakur07: no b xo oh ** U knw dia r skools and dia r skools ** u suppose grab
oye bajetically...
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 8:41am On Aug 10, 2013
first of all ** na dat Ruka i go meet first **beauty+brainz= wow ** na dat type shakur dey want ...shes ma senior tho
Tommybob: waoh! A pharm aspirant(female) also had 7A1s last yr ...... Shez a nairalander (ruka) .... She got 70 in her pume
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 8:42am On Aug 10, 2013
shakur07: first of all ** na dat Ruka i go meet first **beauty+brainz= wow ** na dat type shakur dey want ...shes ma senior tho
be lyk say we get same taste sha *winks*
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 8:42am On Aug 10, 2013
shey d gal don axept yhu ni **make u share cos first of all na me she suppose add
Fynestboi: U dn cum again abi, wetn concern u 4 deir na me nd er dn settle am so just press p 4 er mata lobatan. lools
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 8:44am On Aug 10, 2013
Bt shakur d gal na beauty oooo
shakur07: shey d gal don axept yhu ni **make u share cos first of all na me she suppose add
lool oya cum online make i pirry u but dnt pass ur boundary 2much, coz i fit order er to remove u *dodge slap* grin gringringringringringringrin
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 8:45am On Aug 10, 2013
yhu knw d funniest tin *BY Gid"s grace i and d gal go enter d same dept ni oh **bur during clearance i go dey hide ma result for yansh ni oh **
Fynestboi: oye bajetically...

1 Like

Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 8:47am On Aug 10, 2013
o fe jo be bur me i still prefer make d gal razz small and make she dey argue lyk ds soccer gal ademipeju **u can still recollect na""
Fynestboi: be lyk say we get same taste sha *winks*
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 8:47am On Aug 10, 2013
Funny u why u go hide am c dis boi oo, re u nt pride of ur result ni, gbagbe jhor, just no to show am ni bt hiding it 4 yatch no good lools
shakur07: yhu knw d funniest tin *BY Gid"s grace i and d gal go enter d same dept ni oh **bur during clearance i go dey hide ma result for yansh ni oh **
me no send sebi na mai brain dey deir i go show am oo
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 8:48am On Aug 10, 2013
as ya lordship pleases ** let ma hand grab "eku ida first"
Fynestboi: Bt shakur d gal na beauty oooolool oya cum online make i pirry u but dnt pass ur boundary 2much, coz i fit order er to remove u *dodge slap* grin gringringringringringringrin
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 8:48am On Aug 10, 2013
I rememba yap dat gurl ehn am still finding er ooo
shakur07: o fe jo be bur me i still prefer make d gal razz small and make she dey argue lyk ds soccer gal ademipeju **u can still recollect na""
she just run go
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 8:49am On Aug 10, 2013
shakur07: shey d gal don axept yhu ni **make u share cos first of all na me she suppose add
see as Shakur dey lobby 4 gal 2go username,cum dey hatch plans to meet Ruka again....ahnahn na only you grin
shakur07: shey d gal don axept yhu ni **make u share cos first of all na me she suppose add
see as Shakur dey lobby 4 gal 2go username,cum dey hatch plans to meet Ruka again....ahnahn na only you
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 8:50am On Aug 10, 2013
shakur07: as ya lordship pleases ** let ma hand grab "eku ida first"
moti binu mio fun e won so if u get eku ida na me u go use am 4 abi
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 8:51am On Aug 10, 2013
Shakur boboyi tasi e roughly
ikeola6: see as Shakur dey lobby 4 gal 2go username,cum dey hatch plans to meet Ruka again....ahnahn na only you ;Dsee as Shakur dey lobby 4 gal 2go username,cum dey hatch plans to meet Ruka again....ahnahn na only you
lools
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 8:56am On Aug 10, 2013
na xo nao ma result dey shake like keke napep bur God still dey for me
Fynestboi: Funny u why u go hide am c dis boi oo, re u nt pride of ur result ni, gbagbe jhor, just no to show am ni bt hiding it 4 yatch no good loolsme no send sebi na mai brain dey deir i go show am oo
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 8:57am On Aug 10, 2013
seriously she jes d perfect example of ma dream gal **arguements *das it
Fynestboi: I rememba yap dat gurl ehn am still finding er ooo she just run go
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 8:58am On Aug 10, 2013
i noe yhu nao ..hu no fit si fun mi
Fynestboi: moti binu mio fun e won so if u get eku ida na me u go use am 4 abi
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 9:00am On Aug 10, 2013
na xo e suppose b nao ** na female born me nao das Y i like gals * if i noe look for Gals *who i go con dey look for
ikeola6: see as Shakur dey lobby 4 gal 2go username,cum dey hatch plans to meet Ruka again....ahnahn na only you ;Dsee as Shakur dey lobby 4 gal 2go username,cum dey hatch plans to meet Ruka again....ahnahn na only you
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 9:01am On Aug 10, 2013
@ least pesin shu b known for one particular tin nao ** Das wat i want to be known for
Fynestboi: Shakur boboyi tasi e roughly lools
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 11:17am On Aug 10, 2013
Once all villagers decided to pray for rain, on the day of prayer all the People gatheredbut only one boy came with anumbrella.


THAT'S FAITH!



!

When you throw a baby in the air, she laughs because she knows you will catch her.


THAT'S TRUST!!




Every night we go to bed, without any assurance of being alive the next Morning but still we set the alarms to wake up.


THAT'S HOPE!!




We plan big things for tomorrow in spite of zero knowledge of the future or having any certainty of uncertainties.


THAT'S CONFIDENCE!!!





We see the world suffering.. weknow there is a possibility of same or similar things happening to us But still we get married.


THAT'S OVER CONFIDENCE!!!
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 11:26am On Aug 10, 2013
cee ds ma oga oh **yhu neva cee pesin wey wicked wey go troway pikin for hia and d baby go crash onto da flooor** na odikwa risky trust b dat oh
Fynestboi: Once all villagers decided to pray for rain, on the day of prayer all the People gatheredbut only one boy came with anumbrella.


THAT'S FAITH!



!

When you throw a baby in the air, she laughs because she knows you will catch her.


THAT'S TRUST!!




Every night we go to bed, without any assurance of being alive the next Morning but still we set the alarms to wake up.


THAT'S HOPE!!




We plan big things for tomorrow in spite of zero knowledge of the future or having any certainty of uncertainties.


THAT'S CONFIDENCE!!!





We see the world suffering.. weknow there is a possibility of same or similar things happening to us But still we get married.


THAT'S OVER CONFIDENCE!!!
dont tell me yhu gonnaa marry in d future oh
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Dygeasy(m): 11:48am On Aug 10, 2013
shakur07: an aspirant
I Don't Get You

(1) (2) (3) ... (482) (483) (484) (485) (486) (487) (488) ... (1198) (Reply)

University Of Ibadan 2014/15 Admission Process.... / 2015/2016 OAU Aspirant Thread. / UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 47
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.