Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,806 members, 7,820,825 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 10:39 PM

Too Much Kolo Dey Nairaland Abeg - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Too Much Kolo Dey Nairaland Abeg (774 Views)

LOL This My (hopefully Ex) Governor Don Kolo No Be Small / Boko Haram Detainee Mustapha Kolo Exposese Boko Haram & Gov Shettima. / Ambassador JT Kolo Is Dead (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Too Much Kolo Dey Nairaland Abeg by Sabisabi: 5:34am On Mar 02, 2008
There's too much kolo here abeg. If you read about the south African women wey eat urine, you will see some naija trying to give excuse to such behavior. Some of us no dey shame, abeg try wash the black skin see if you go fit remove am. The people supporting this white boys, please go and visit those boys and see if they will even look at you second time talkless of becoming your friend. This is self hate, check it in the dictionary. Na wa for this stupid people whey get self hatred.
Re: Too Much Kolo Dey Nairaland Abeg by Sabisabi: 5:52am On Mar 02, 2008
his_grace:

sabisabi - you're a tampon.
Mumu
I hope white people like you as you like them sha. If there was anybody who deserve urine for him food na you. Abi Oyinbo don feed you too much urine na him make you dey talk this nonsense. Tufiakua.
Re: Too Much Kolo Dey Nairaland Abeg by Sabisabi: 6:18am On Mar 02, 2008
Wey this malu. Na where you come go.
Re: Too Much Kolo Dey Nairaland Abeg by bawomolo(m): 6:20am On Mar 02, 2008
roflmao
Re: Too Much Kolo Dey Nairaland Abeg by Nobody: 6:31am On Mar 02, 2008
@poster

Sabisabi:

There's too much kolo here abeg. If you read about the south African women wey eat urine, you will see some naija trying to give excuse to such behavior. Some of us no dey shame, abeg try wash the black skin see if you go fit remove am. The people supporting this white boys, please go and visit those boys and see if they will even look at you second time talkless of becoming your friend. This is self hate, check it in the dictionary. Na wa for this stupid people whey get self hatred.
eh en? oma se
Re: Too Much Kolo Dey Nairaland Abeg by Ibime(m): 12:45am On Mar 03, 2008
SabiSabi, na true you dey talk - thank God say no be only me wey dey shame for some of these coconut heads.

(1) (Reply)

Do U Think People's Complaints Can Aid Or Hurt Government? / Now To Him Who Is Able To Do Immeasurably More Than All We Ask Or Imagine / Police Bill Passes Second Reading In Senate

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.