Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,792 members, 7,820,785 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 09:33 PM

New Oga At The Top Rap Lyric/ Poem - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / New Oga At The Top Rap Lyric/ Poem (1016 Views)

BREAKING: Nscdc’s Mysterious “oga At The Top” Finally Revealed / My Oga At The Top ... NSCDC Vs Davido Gobe (video Mix By Dj Kaywise) / Ask My Oga At The Top!, What Does This Implied? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

New Oga At The Top Rap Lyric/ Poem by kinisoo1: 8:18pm On Mar 15, 2013
OGA AT THE TOP

To my Oga at the top
O yes, anointed by God
Oga, you no go fall
Oga, your enemies go crawl
Because na only you be the boss

Oga, but my sleeve is short
And my daily ration is burnt
Oga, why I no go talk?
For Shadow of Death I don walk
I try try try, I no fit jump
Abi na my fault?

Even tho' Malam dey for church
Aliko Dangote dey sleep for hut
Even Baba Iyabo seemed too much
At last, we all drive am comot
Madam "Umblella" just dey hurt
To all my fellow widows in short
See my rap like that of 2SHOT!
Common, people I no be slut

Oga, I know say you dey chop
Even though no be with knife and fork
Not even moin moin and pork
And I sabi say the thing dey very hot
But sir, can I get my own slot?

Just as we do for '94
Go Tunisia win Nations cup
When IBB Ashawo comot
We said "Haba he deserves to be shot,
To be docked and be hung"...............

CHei, Oga I dey come
Today, kasala go burst for work
Okay, Oga I go stop
Oga, I don pause
I know say my bulala dey for pot
But na small small we go plan your fall !!

1 Like

Re: New Oga At The Top Rap Lyric/ Poem by Nobody: 3:27am On Mar 16, 2013
wow really? grin
Re: New Oga At The Top Rap Lyric/ Poem by Blackteeth(m): 3:58pm On Mar 16, 2013
MsDarkSkin: wow really? grin

I thought you are jamaican? Do Jamaicans understand pigin?
Re: New Oga At The Top Rap Lyric/ Poem by Clemzy16(m): 7:25pm On Mar 16, 2013
Merh! Diz iz so cool. Nyc1. My OGA@_D top must rily be proud of diz.
Re: New Oga At The Top Rap Lyric/ Poem by kinisoo1: 9:43pm On Mar 17, 2013
Clemzy16: Merh! Diz iz so cool. Nyc1. My OGA@_D top must rily be proud of diz.

Thanks. pal.
My pleasure, tho' not val.
And definitely with no gal.

(1) (Reply)

Thenetng.com Hacked By Criminals Demanding Ransom / Kidnapper's Dungeon Discovered In Ile-ife,osun State. / Why Was Nairaland Down For Some Days.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.