Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,732 members, 7,955,784 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 03:05 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / WACE Wahala (929 Views)
Job Wahala / Brazilian Hair Wahala (pix) / Women Wahala (2) (3) (4)
(1) (Reply)
WACE Wahala by classikelly: 3:43pm On Mar 26, 2013 |
In WAEC examination, Akpos was asked to complete the following 1. He who fights and run away? Akpos: E don surrender be dat na, na fear catch am 2. A rolling stone? Akpos: No fit just dey roll, na person push am. 3. He who lives in a glass house? Akpos: Na rich politician e go be. 4. A stitch in time? Akpos: Dey prevent further tear tear. 5. Birds of the same feather? Akpos: Na the same mama born them. 6. One good turn? Akpos: Na correct power steering fit do am. 7. A bird in hand? Akpos: Wetin e wan be again if nobe barbeque. Dem plenty for chicken republic. 8. Half bread is better than? Akpos: Puff puff, buns or garri without sugar. 9. A journey of a thousand miles? Akpos: Na d person wahala be dat na, Why e no enter car or aeroplane jeje? 10. He who laughs last? Akpos: Get brain problem. Make dem examine am, becos na begining of madness be dat. 11. A patient dog? Akpos: Na hunger go kill am. 12. All work and no play? Akpors: Na bank job be dat bros. 13. Once beaten? Akpos: Na revenge go follow be dat. 14. A fool at forty? Akpos: U never see Naija own, our own starts @ 50. |
Re: WACE Wahala by kidaberry(f): 7:55am On Mar 27, 2013 |
Lolz |
(1) (Reply)
Rate This Dude Over 10 In This Shocking Photo / Current Pic Of Bill Cosby / Laugh Out Loud (L̳̿☺Ö̤̣̇☺ː̗̀(=)))ː̖́☺Ö̤̣̇☺L̳̿)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |