Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,151 members, 7,860,123 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 06:13 AM

OOU 2013/2014 Admission - Education (30) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / OOU 2013/2014 Admission (169895 Views)

Oou 2014/2015 Admisson / University Of Ibadan Post Graduate 2013/2014 Discussion Thread / UNIZIK 2013/2014 Postgraduate Form Out For Sale (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (27) (28) (29) (30) (31) (32) (33) ... (172) (Reply) (Go Down)

Re: OOU 2013/2014 Admission by DexxyAlebs(m): 3:46pm On Jul 06, 2013
DMK02: broda irewunmi, d pume exam. Are we writin it in minicampus or p.s? Pls let us knw abeg
ps
Re: OOU 2013/2014 Admission by IrewumyO(m): 3:49pm On Jul 06, 2013
Forza p:


guy chop knuckle joor,God bless 4 ur understanding, does guyz are alwayz defending(AB).i no knw weda d guy dey pay dem ni.
Xhebi na U Bro Yomi xent kom pay me MUGU90
Re: OOU 2013/2014 Admission by IrewumyO(m): 3:53pm On Jul 06, 2013
Forza p:


guy chop knuckle joor,God bless 4 ur understanding, does guyz are alwayz defending(AB).i no knw weda d guy dey pay dem ni.
Xhebi Na U Bro Yomi Xent Kom pay Me Mugu 90
Re: OOU 2013/2014 Admission by mesther96(f): 4:10pm On Jul 06, 2013
Irewumy O.:
Xhebi na U Bro Yomi xent kom pay me MUGU90
lolcheesy,no mind im nawink
Re: OOU 2013/2014 Admission by mesther96(f): 4:25pm On Jul 06, 2013
nawa oooo!
Re: OOU 2013/2014 Admission by faboben10: 4:30pm On Jul 06, 2013
@all let bygone b bygone, and if all of una no want gri,
well, i don lie down 4bed wt buscuit make i dey take browse(njoy) d combat
Re: OOU 2013/2014 Admission by IrewumyO(m): 4:48pm On Jul 06, 2013
faboben10: @all let bygone b bygone, and if all of una no want gri,
well, i don lie down 4bed wt buscuit make i dey take browse(njoy) d combat
i av ntn 2 gain 4rm all dix mex.bt dix guy shd take am xlow xlow.

1 Like

Re: OOU 2013/2014 Admission by mesther96(f): 4:52pm On Jul 06, 2013
@irewunmi,d network is bad here,wl cal u later
Re: OOU 2013/2014 Admission by IrewumyO(m): 4:57pm On Jul 06, 2013
m.esther96:
@irewunmi,d network is bad here,wl cal u later
kkk. Or u xend msg.
Re: OOU 2013/2014 Admission by faboben10: 5:11pm On Jul 06, 2013
Irewumy O.:
i av ntn 2 gain 4rm all dix mex.bt dix guy shd take am xlow xlow.
jeje laye gba
Re: OOU 2013/2014 Admission by IrewumyO(m): 5:24pm On Jul 06, 2013
faboben10:
jeje laye gba
alagemo to xe jeje iku npa ki at xoro Opolo to n jan ara e mole. ¡o¡.
Re: OOU 2013/2014 Admission by IrewumyO(m): 5:26pm On Jul 06, 2013
faboben10:
jeje laye gba
Re: OOU 2013/2014 Admission by Yaungdee(m): 5:34pm On Jul 06, 2013
Forza p:

Guilty conscience!!!sori nigga take ur fraustration outta my sight!
Guy come u dey pay anybody for here? Wen we started this thread I tot u re a gud being, so y d sudden change of character abi u possess dual character ni...take am slow slow o...cos u go need one of this people wey u dey blab at if not at present, I bet u very soon..
Re: OOU 2013/2014 Admission by Yaungdee(m): 5:39pm On Jul 06, 2013
To doze of u xperiencing one difficulty or d other concerning online registration..for better, smooth and safe registration strictly use "INTERNET EXPLORER"..plz do not use other platforms like mozilla, chrome and the likes..tryin to do anytin contrary? OYO ni o
Re: OOU 2013/2014 Admission by Yaungdee(m): 5:41pm On Jul 06, 2013
m.esther96:
nawa oooo!
Come no forget tat tin o...ehen!
Re: OOU 2013/2014 Admission by DexxyAlebs(m): 5:48pm On Jul 06, 2013
Abeg make una no stop d fyt o, as u kukuma knw that ago is dry so na telefision we dhey wash 4 hia cheesysmiley
Re: OOU 2013/2014 Admission by Nobody: 5:49pm On Jul 06, 2013
I was asking earlier, shebi enough Igbo dey una school
Re: OOU 2013/2014 Admission by Yaungdee(m): 5:50pm On Jul 06, 2013
Forza p:


i see,u gat dusty brain.d guy we are talkin abt is in skul, so WTF are u talking abt?if u like erupt out of planet earth who cares?by d way have u taking ur drugs 2day?slowpoke....
Hmmm forza, u rilly need orientation.. u re yet to be given admission and u behave this way..I wonder wht u gonna look like wen u re given admission...be careful!
Re: OOU 2013/2014 Admission by IrewumyO(m): 5:53pm On Jul 06, 2013
EMMAUGOH: I was asking earlier, shebi enough Igbo dey una school
guy com do xenxor am gona axist u ¡o¡.i gt 1 igbo female 4 ma hall xelf.
Re: OOU 2013/2014 Admission by Yaungdee(m): 5:54pm On Jul 06, 2013
EMMAUGOH: I was asking earlier, shebi enough Igbo dey una school
Igbo bro and sis dey now...but bro we are all same naijarians whether hausa or yoruba...no cause for alarm!
Re: OOU 2013/2014 Admission by IrewumyO(m): 5:54pm On Jul 06, 2013
DexxyAlebs: Abeg make una no stop d fyt o, as u kukuma knw that ago is dry so na telefision we dhey wash 4 hia cheesysmiley
dem go xtop am whem ASUU xtop strike.
Re: OOU 2013/2014 Admission by DexxyAlebs(m): 5:57pm On Jul 06, 2013
Abeg make una no murder my name;
full name: Bolade Alebiosu
username: DexxyAlebs
pls stick with dexxy or alebs if remember d long one
EMMAUGOH: I was asking earlier, shebi enough Igbo dey una school
bro igbo people plenty o, infact there's assoc. Of igbo students am very serious!
Re: OOU 2013/2014 Admission by mesther96(f): 6:01pm On Jul 06, 2013
*grabs popcorn n tasty time*cheesy

i dey gbadun dz movie ooosmiley

@yaungdee,trust me i wnt 4get

@irewunmi,will call u when i get 2 skul on monday

@dexxyalebs,enjoy d tv showsmiley

1 Like

Re: OOU 2013/2014 Admission by DMK02: 6:42pm On Jul 06, 2013
2 al ma brosses in d aus,i heard we r qon 2 nid our o'levels result again 4 d registration
Re: OOU 2013/2014 Admission by IrewumyO(m): 7:07pm On Jul 06, 2013
DMK02: 2 al ma brosses in d aus,i heard we r qon 2 nid our o'levels result again 4 d registration
wic kind reg?
Re: OOU 2013/2014 Admission by DMK02: 7:18pm On Jul 06, 2013
Irewumy O.:
wic kind reg?
d onlyn reg. sir. Pls kindly hlp me konfam
Re: OOU 2013/2014 Admission by hollumiezeez(f): 7:26pm On Jul 06, 2013
helo i just finished my online reg but wer dey wrote screening time nd date....dey wrote CHECK PUTME INFO( advert) on d homepage..i hope dere wont b probs??
Re: OOU 2013/2014 Admission by IrewumyO(m): 7:36pm On Jul 06, 2013
hollumiezeez: helo i just finished my online reg but wer dey wrote screening time nd date....dey wrote CHECK PUTME INFO( advert) on d homepage..i hope dere wont b probs??
no pro.plx tel ur guyx hia how u gt d reg don & all wat u uploaded.tx in advance.
Re: OOU 2013/2014 Admission by faboben10: 8:07pm On Jul 06, 2013
Irewumy O.:
no pro.plx tel ur guyx hia how u gt d reg don & all wat u uploaded.tx in advance.
seconded bro!
E.g jamb, o'level...
A beg help ur boyz
Re: OOU 2013/2014 Admission by hollumiezeez(f): 8:09pm On Jul 06, 2013
Irewumy O.:
no pro.plx tel ur guyx hia how u gt d reg don & all wat u uploaded.tx in advance.
alright...wat i just did ws ,i jxt went to d site nd clicked on my e-portal.then i ws asked to put my reg no,pin,serial no.after that u will click submit.it would now show a page were u will writ wer u bought ur scratch card,ur phone no nd email..then u click upload to passport .then u just print it out wen u ar tru .thats all

(1) (2) (3) ... (27) (28) (29) (30) (31) (32) (33) ... (172) (Reply)

UNIUYO 2014/2015 Admission Update Thread / 100 best secondary schools in Africa / Osun State University Thread For 2012/2013 Admission

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.