₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,324,981 members, 8,419,806 topics. Date: Wednesday, 03 June 2026 at 11:22 PM

Toggle theme

Letter To Clemcykul - Jokes Etc (10) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcLetter To Clemcykul (9389 Views)

1 2 3 ... 7 8 9 10 11 12 Reply (Go Down)

Re: Letter To Clemcykul by quentininc(m): 7:50pm On Apr 25, 2008
na una sabi
Re: Letter To Clemcykul by Nobody: 7:51pm On Apr 25, 2008
@naija
hmmm nice one smiley
Re: Letter To Clemcykul by naijastyle: 8:06pm On Apr 25, 2008
you're welcome
Re: Letter To Clemcykul by tufe(m): 8:21pm On Apr 25, 2008
sankyou
Re: Letter To Clemcykul by Nobody: 8:21pm On Apr 25, 2008
she wasn't talking to you tufe tongue
Re: Letter To Clemcykul by jaymobb(m): 8:23pm On Apr 25, 2008
oya pt.2 start
Re: Letter To Clemcykul by quentininc(m): 8:23pm On Apr 25, 2008
him wan find way badger enter una gist

make una give am alawi abeg
Re: Letter To Clemcykul by naijastyle: 8:28pm On Apr 25, 2008
no way
Re: Letter To Clemcykul by tufe(m): 8:29pm On Apr 25, 2008
yes way wink
Re: Letter To Clemcykul by jaymobb(m): 8:31pm On Apr 25, 2008
side way
Re: Letter To Clemcykul by naijastyle: 8:34pm On Apr 25, 2008
front way
Re: Letter To Clemcykul by quentininc(m): 8:36pm On Apr 25, 2008
debate start

naija: no way

tufe: yes way

jay: go stand for audience

debate dey only get 2 sides
Re: Letter To Clemcykul by Nobody: 8:37pm On Apr 25, 2008
hmm tongue
Re: Letter To Clemcykul by quentininc(m): 8:42pm On Apr 25, 2008
ibk,

which side u dey on yes way or no way
Re: Letter To Clemcykul by naijastyle: 8:44pm On Apr 25, 2008
quinine hope all is well
Re: Letter To Clemcykul by quentininc(m): 8:54pm On Apr 25, 2008
all isn't well


u don 4get say u suppose debate
Re: Letter To Clemcykul by saucekid(m): 9:21pm On Apr 25, 2008
that wont happen
Re: Letter To Clemcykul by naijastyle: 9:32pm On Apr 25, 2008
told am o
Re: Letter To Clemcykul by saucekid(m): 1:42pm On Apr 26, 2008
it has been conveyed
Re: Letter To Clemcykul by tufe(m): 3:40pm On Apr 26, 2008
halleluyah !!!
Re: Letter To Clemcykul by Nobody: 3:42pm On Apr 26, 2008
my goodness if you say that word again lipsrsealed lipsrsealed
Re: Letter To Clemcykul by saucekid(m): 3:47pm On Apr 26, 2008
be rest assured he will
Re: Letter To Clemcykul by gilgee(m): 3:51pm On Apr 26, 2008
Amen
Re: Letter To Clemcykul by saucekid(m): 3:53pm On Apr 26, 2008
uhm. . . .
Re: Letter To Clemcykul by naijastyle: 6:36pm On Apr 26, 2008
keep that mouth closed o
Re: Letter To Clemcykul by saucekid(m): 6:48pm On Apr 26, 2008
come close am make i see
Re: Letter To Clemcykul by naijastyle: 6:54pm On Apr 26, 2008
wetin u wan see gbeborun
Re: Letter To Clemcykul by quentininc(m): 6:55pm On Apr 26, 2008
wetin u wan see

abi u wan chop am
Re: Letter To Clemcykul by naijastyle: 7:04pm On Apr 26, 2008
wetin you wan chop now
Re: Letter To Clemcykul by quentininc(m): 7:34pm On Apr 26, 2008
i just dey acknowledge ur comment

or longthroatisis dey worry u
Re: Letter To Clemcykul by naijastyle: 7:37pm On Apr 26, 2008
na u give me na
Re: Letter To Clemcykul by quentininc(m): 8:14pm On Apr 26, 2008
any which way na u sabi
1 2 3 ... 7 8 9 10 11 12 Reply

Meet ClemcykulSam Milla Vs ClemcykulMy Love Letter To Clemcykul234

A For Apple : !Wil Sure Make U LaffYoruba Joke - Ori Mi Nkorin.