Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,556 members, 7,816,344 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 09:54 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Career / NATURAL SOMWTHING BY SOUND SULTAN LYRICS (753 Views)
Soundcraft Academy PRESENTS... (music Production/sound Engineering Training) / Advice Pls.hope I Don't Sound Stupid / Researchers Needed With Good And Sound Salary (2) (3) (4)
(1) (Reply)
NATURAL SOMWTHING BY SOUND SULTAN LYRICS by joseph6429(m): 12:44pm On May 31, 2013 |
ook 1 I spend my money everyday on top woman I no care if she walk away to another man I am ready to be your mugu Your personal maga for life TY mix Sound Sultan Naija Ninjas Chorus It is a natural something When I see you do me strong thing Go shawty it’s your baiday[birthday] Go shawty it’s your baiday[birthday] Go shawty it’s your baiday[birthday] Go shawty it’s your baiday[birthday] I no be cassanova but I like woman dem…ah ah I know you have a lover but help me hail your man dem I no be cassanova but I like woman dem I know you have a lover help me hail your man dem Verse 1 Omoge no be lie I dey real and so I know you are one in a million soul Dash you anything even silver and gold No mean say I wan carry you go Omo everyday you killing them, you killing them o Natural things, no silicon o You giving men horn like a unicorn o But really don’t get me wrong See Hook 2 No strings attached I go buy you diamond No strings attached I take you go shopping No strings attached Cause na wireless things No strings attached Eh oh oh No strings attached Make we just dance No strings attached So don’t be thinking wrong No strings attached I only appreciate you as a wonderful work of God Hook 1 I spend my money everyday on top woman I no care if she walk away to another man I am ready to be your mugu Your personal maga for life Chorus It is a natural something When I see you do me strong thing Go shawty it’s your baiday[birthday] Go shawty it’s your baiday[birthday] Go shawty it’s your baiday[birthday] Go shawty it’s your baiday[birthday] I no be cassanova but I like woman dem…ah ah I know you have a lover but help me hail your man dem I no be cassanova but I like woman dem I know you have a lover help me hail your man dem Verse 2 Woman too fine I no fit take other minds You girl Going through pain You need a man wey go nice You girl…no minimizing Sultan go maximize you girl Cause you deserve everything wey dey shine shine My girl Shey na BB Torch Or na BB Porsche Or na human hair Even in a rush Just to make you blush I go yan dust I go freestyle Just to make you smile In the mean time You are not mine We go feel fine But no kain On behalf of all the men Oya come make I spoil you o o Hook 2 I spend my money everyday ontop woman I no care if she walk away to another man I am ready to be your mugu Your personal maga for life Hook 1 It is a natural something When I see you do me strong thing Go shawty it’s your baiday[birthday] Go shawty it’s your baiday[birthday] Go shawty it’s your baiday[birthday] Go shawty it’s your baiday[birthday] I no be cassanova but I like woman dem…ah ah I know you have a lover but help me hail your man dem I no be cassanova but I like woman dem I know you have a lover help me hail your man dem Chorus It is a natural something When I see you do me strong thing Go shawty it’s your baiday[birthday] Go shawty it’s your baiday[birthday] Go shawty it’s your baiday[birthday] Go shawty it’s your baiday[birthday] I no be cassanova but I like woman dem…ah ah I know you have a lover but help me hail your man dem I no be cassanova but I like woman dem I know you have a lover help me hail your man dem Hail your man dem…TY mix Hail your man dem Hail your man dem Hail your man dem
|
Re: NATURAL SOMWTHING BY SOUND SULTAN LYRICS by kkkp: 5:59pm On May 31, 2013 |
Google or romance section is ur frnd |
(1) (Reply)
. / How To Keep Your Name Off That Layoff List / Golden Pasta Written Test 2014
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |