Offtopic! - Nairaland General (24) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Offtopic! (91418 Views)
1 2 3 ... 21 22 23 24 25 26 27 ... 119 (Go Down)
| Re: Offtopic! by Nobody: 7:58pm On Jun 17, 2008 |
@studio speak for yaself ![]() |
| Re: Offtopic! by saucekid(m): 7:59pm On Jun 17, 2008 |
this studio sef see as he record wetin i talk |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:06pm On Jun 17, 2008 |
ibkaye:that is selfishness. ![]() sauce, record wetin u talk ko, download wetin u yarn nii ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 8:09pm On Jun 17, 2008 |
studio43:warreva ![]() |
| Re: Offtopic! by saucekid(m): 8:12pm On Jun 17, 2008 |
who dey sel-fish now?? |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:15pm On Jun 17, 2008 |
saucekid:like she said before> speak for yourself.lol ibkaye:see ya sharp teeths like satan shovel |
| Re: Offtopic! by Nobody: 8:15pm On Jun 17, 2008 |
studio43:at least i have teeth agbalagba ![]() |
| Re: Offtopic! by saucekid(m): 8:18pm On Jun 17, 2008 |
@ studio put neck there make the teeth log you out of this life na ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:18pm On Jun 17, 2008 |
ibkaye:u know there are some teeths that could cause "scare." ![]() who knows ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 8:19pm On Jun 17, 2008 |
yeah who knows, pikin ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:21pm On Jun 17, 2008 |
saucekid:put head ni bo? olorun ma je . , my brother i dont take risks o ibkaye:i no wan die young. ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 8:25pm On Jun 17, 2008 |
you wont you wont ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:29pm On Jun 17, 2008 |
ibkaye:yes i no. those teeths are scary. see them big reach. u better go sharpen am well, make u no go injure person wey wan kiss ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 8:31pm On Jun 17, 2008 |
studio43:roflmao, do u use teeth to kiss? i dunno o ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:32pm On Jun 17, 2008 |
ibkaye:as if teeths no dey for the mouth u wan use kiss. u don see BLACK AFRO TEETHS BEFORE? well, no how wey u go kiss dat guy make u no feel his teeths ![]() |
| Re: Offtopic! by mellow(m): 8:35pm On Jun 17, 2008 |
Some times. The noise makes the kiss sweeter. |
| Re: Offtopic! by Nobody: 8:36pm On Jun 17, 2008 |
hehehehe kissing experts, my own time will come ![]() |
| Re: Offtopic! by saucekid(m): 8:37pm On Jun 17, 2008 |
tell them dear |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:38pm On Jun 17, 2008 |
ibkaye:try to hide those teeths make u dem no spoil show ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 8:38pm On Jun 17, 2008 |
you nko ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:41pm On Jun 17, 2008 |
ibkaye:my teeths ke?, u wan see them? , well, they are not as bigger as yours ![]() |
| Re: Offtopic! by saucekid(m): 8:42pm On Jun 17, 2008 |
he no get choice |
| Re: Offtopic! by Nobody: 8:43pm On Jun 17, 2008 |
studio43:of course because you be small pikin, don't worry they will surely grow in due time, they currently look like cashew nuts ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:50pm On Jun 17, 2008 |
ibkaye:cashew nuts ke?, oya upload dem lets see. i bet difference no go dey compared to that of pitch black afro's. check it out.
|
| Re: Offtopic! by saucekid(m): 8:53pm On Jun 17, 2008 |
cashew nuts is too big for him. . . . more like peanuts ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 8:56pm On Jun 17, 2008 |
roflmao peanuts sef even too big, more like garri crumbs ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:57pm On Jun 17, 2008 |
saucekid:my guy eh, anytime wey i dey watch that guy's video t.v, i dey always wonder why him mama born am with those kinda teeths. ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 9:00pm On Jun 17, 2008 |
ibkaye:how u dey manage laugh with those teeths sef? |
| Re: Offtopic! by Nobody: 9:01pm On Jun 17, 2008 |
studio43:where there's a will, there's a way young boy ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 9:05pm On Jun 17, 2008 |
ibkaye:u dey call person wey old enough to be your papa young boy? o kin beru sha? will there's will ke? oh u mean covering the mouth with one hand while laughing? ![]() |
| Re: Offtopic! by mellow(m): 9:06pm On Jun 17, 2008 |
studio43:U go kiss am if no theet for him mouth? |
| Re: Offtopic! by Nobody: 9:07pm On Jun 17, 2008 |
studio43:hehehe se mi lon ba soro? *looks around* ![]() |
Offtopic • Ask Uncle Trevor For Solutions And Advice To Your "romance Problems" OFFTOPIC • Offtopic Chat About Nursing-Related Studies • 2 • 3 • 4
Akoms Ability: Policeman Who Died In Oshiomhole's Convoy Accident (Graphic Pics) • Popular Brands From The Late 70's, 80's And Early 90's • We Saw This Python On Our Way Back From Church After Weeding




