₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,288 members, 8,449,578 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 03:39 AM

Toggle theme

Offtopic! - Nairaland General (54) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralOfftopic! (92186 Views)

1 2 3 ... 51 52 53 54 55 56 57 ... 119 (Go Down)

Re: Offtopic! by studio43(m): 9:29pm On Jul 29, 2008
bamie:
i know now, na so she dey do, she dey use Bible cover face
@bammie
man, this babe dey form die.
any woman wey mention the bible to you, look at her twice.



@ibkaye,
how u come take like bible pass all the woman for nland na?
Re: Offtopic! by Nobody: 9:30pm On Jul 29, 2008
studio43:
@bammie
man, this babe dey form die.
any woman wey mention the bible to you, look at her twice.



@ibkaye,
how u come take like bible pass all the woman for nland na?
i dunno o tongue
Re: Offtopic! by bamie(m): 9:32pm On Jul 29, 2008
wetin u wan talk b4?
Re: Offtopic! by Nobody: 9:33pm On Jul 29, 2008
what u mean? grin

@bamie
ahhhh in your prof, the o2, ahh they changed the millenium dome embarassed
Re: Offtopic! by studio43(m): 9:34pm On Jul 29, 2008
@bammie,
u be correct guy jare.     grin


tiim,
oya dake jare, shey  omode lopewa ni cool
why u go believe everything wey woman tell you? u be magga?  cheesy



ibkaye,
na that level u use deceive saucekid?  grin
Re: Offtopic! by bamie(m): 9:36pm On Jul 29, 2008
studio43:
@bammie,
u be correct guy jare.     grin


tiim,
oya dake jare, shey  omode lopewa ni cool
why u go believe everything wey woman tell you? u be magga?  cheesy
no know, why people go dey believe everything woman don tell them, i no fit do am.
Re: Offtopic! by Nobody: 9:37pm On Jul 29, 2008
Re: Offtopic! by bamie(m): 9:38pm On Jul 29, 2008
ibkaye:
deceive? i no deceive anybody jare https://l.yimg.com/us.yimg.com/i/mesg/emoticons7/25.gif
u dey deceive us say u no Bible
Re: Offtopic! by Nobody: 9:40pm On Jul 29, 2008
i know bible naaa ah ahnnn
Re: Offtopic! by bamie(m): 9:41pm On Jul 29, 2008
you wan make i ask u question for the Bible, how old na Mannaseh when he die?
Re: Offtopic! by studio43(m): 9:45pm On Jul 29, 2008
@bammie,
we no be mugu's abi?
ibkaye fit go dey play her yahoozee tricks elsewhere  cheesy



ibkaye,
oya answer am without looking at the bible grin
olodo
Re: Offtopic! by Nobody: 9:47pm On Jul 29, 2008
67?  ;d
Re: Offtopic! by studio43(m): 9:49pm On Jul 29, 2008
ibkaye:
67? ;d
even small pikin go answer dat question cool
Re: Offtopic! by Nobody: 9:50pm On Jul 29, 2008
sharrap diaaa
Re: Offtopic! by bamie(m): 9:53pm On Jul 29, 2008
@ibk, u 4 no talk am
Re: Offtopic! by Nobody: 9:54pm On Jul 29, 2008
what? am i wrong? tongue
Re: Offtopic! by bamie(m): 9:56pm On Jul 29, 2008
show us 4 Bible, and make u yan us Jacob's age as well
Re: Offtopic! by studio43(m): 9:57pm On Jul 29, 2008
see question, she's not even sure of her answer  grin
abi na your brother tell u the answer?
Re: Offtopic! by Nobody: 9:58pm On Jul 29, 2008
jeez, is this bible study? shocked
Re: Offtopic! by studio43(m): 10:00pm On Jul 29, 2008
ibkaye:
jeez, is this bible study? shocked
yep, cuz thats the only language u understand.
are u complaining?
Re: Offtopic! by bamie(m): 10:01pm On Jul 29, 2008
anything u call it, make u no divert,answer out question ashap
Re: Offtopic! by Nobody: 10:04pm On Jul 29, 2008
tongue tongue age 60000
Re: Offtopic! by bamie(m): 10:07pm On Jul 29, 2008
for where?
na lie, go read ur bible again ma
Re: Offtopic! by Nobody: 10:08pm On Jul 29, 2008
lool cheesy
Re: Offtopic! by studio43(m): 10:10pm On Jul 29, 2008
grin , moti fe ma lo jare,
ibkaye , lol, u know i like u so much? please do me a favour, dont mention the bible when next we are talking cuz u are complaining already today wey i get time grin
Re: Offtopic! by Nobody: 10:11pm On Jul 29, 2008
hehehehehehe cheesy
Re: Offtopic! by studio43(m): 10:18pm On Jul 29, 2008
cheii,
see mouth
Re: Offtopic! by Nobody: 10:19pm On Jul 29, 2008
lol yes o
Re: Offtopic! by bamie(m): 10:24pm On Jul 29, 2008
she no go talk am again, she now no say she be pikin in bible aspect
Re: Offtopic! by Nobody: 10:25pm On Jul 29, 2008
:d :d
Re: Offtopic! by jaymobb(m): 10:35pm On Jul 29, 2008
strolls in wit beer in hand

peeps shocked oh shit! ! lipsrsealed its bible study time

whistles as i stroll out
Re: Offtopic! by Nobody: 10:37pm On Jul 29, 2008
roflmao you don't like bible study? shocked embarassed

1 2 3 ... 51 52 53 54 55 56 57 ... 119

OfftopicAsk Uncle Trevor For Solutions And Advice To Your "romance Problems" OFFTOPICOfftopic Chat About Nursing-Related Studies234

Popular Brands From The Late 70's, 80's And Early 90'sWe Saw This Python On Our Way Back From Church After WeedingMen Catch Sea Cow In Kebbi While Fishing, Take It To Their Monarch's Palace