Offtopic! - Nairaland General (76) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Offtopic! (91439 Views)
1 2 3 ... 73 74 75 76 77 78 79 ... 119 (Go Down)
| Re: Offtopic! by cbase: 10:51am On Aug 17, 2008 |
folahann:@folhann thnks 4 gettin' em out of the house You see an elder has to talk 2 young ones it's left 2 em to heed. Good job @folh. ibkaye:no u for dey na *laughs* i think say u no dey sleep. @Loff loffers:ha, O.k na, shey we still dey may u no think say we don 4get 'bout the horse, my guy. see as you just dey up, for gal wey no even send you. they send rose and horse rides. ibkaye:bet yu still dey sleep even if yu go church, i know as you go sleep there. Anyway, I'm just comin' back from the house of God may i kukuma share my blessings with una but i go give @folh bigger portion, cos of a job well done @lofh PRAISSSSSSSSSSSSE Da Lord. my broda peace for you. @loaf of bread ur wishes to toast n chyke @ibk go work in Jesus Name and she go gree, Shout Amen. if you want am @ibk receive the blessings to reject the chykes n toasts of those who send roses at night and promises of horse ride late at night. and urgings of people to go somewhere wia dia are no good wills to prevent bad intentions from Loafs , if you put bread na u sabi @Gabrywl God will continue to bless u and give u hind and foresite to always detect when some testerones and progesterones dey overeact in the thread for other members of the house, Peace, love and all be unto una Shout Amen everybody. if you no shout I shout for U AAAMMMMMMEEEEEEENnnnnnnnnnnnnnnnnnnnn |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 10:52am On Aug 17, 2008 |
@ibkaye stop lying, i wud say his name oh |
| Re: Offtopic! by Nobody: 10:54am On Aug 17, 2008 |
@cbase ![]() @tufe lool |
| Re: Offtopic! by cbase: 11:32am On Aug 17, 2008 |
Did everyone experience this or was it just only me. The site server just went down una notice am? anyway weda una notice am or not @ibk ibkaye:you dey do like say you no understand wetin i dey yarn shey you don wake now, dey inside thread wey your Bobo @loff im still dey sleep wen i dey tell am all im no wan gree. ok since im no dey some oda guys dey, like @tufe @tufe a note of warnin' mind wetin u dey tell the chic oo im bobo dey mean oo ![]() |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 11:36am On Aug 17, 2008 |
@cbase na u be the bobo? @ibk wetin be lool |
| Re: Offtopic! by cbase: 11:43am On Aug 17, 2008 |
tufe:me ke!!, Noooo Im Bobo still dey sleep, but if im wake up CATCH U, ha ha Yawa go gas oothe guy don dey chyke for days now, as im come gree yesterday you wan come spoil the runs if na you, u go happy? anyway u still get chance I know say im want smooth im runs 2day but as im neva come, you can still spoil everythin' runs ur way. i believe in survival of the fittest. you know what i mean. |
| Re: Offtopic! by Gabry(f): 11:51am On Aug 17, 2008 |
Hi chase, YIKES!!! Are you LordChaser If you arent, than just ignore me sha. ![]() And yes, I have experience a connection failure for Nairaland but only for a few minutes. THANK GOD. . . @GabrywlWow! are you from Shakespear? Anywayz, thank you ohhh. . . You are a kind soul nna. ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 11:58am On Aug 17, 2008 |
@cbase ![]() @tufe lool is lool ![]() |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 12:02pm On Aug 17, 2008 |
i see, but dont u think i am the one that ought to be telling u that, being that i know who are husby is anyway ibk, come, i go tell ur husby wetin u talk about love oh . and about ur lool, n au sabi ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 12:02pm On Aug 17, 2008 |
;d ;d |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 12:37pm On Aug 17, 2008 |
i cant see any teeth |
| Re: Offtopic! by Gabry(f): 12:42pm On Aug 17, 2008 |
Its because she aint got any. She oti gbo? |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 12:57pm On Aug 17, 2008 |
ah, na u talk am sha |
| Re: Offtopic! by Gabry(f): 1:03pm On Aug 17, 2008 |
Not me. Its frm Clem ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 1:03pm On Aug 17, 2008 |
i get teeth o |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 1:22pm On Aug 17, 2008 |
oya, show us make we see am |
| Re: Offtopic! by Nobody: 1:22pm On Aug 17, 2008 |
;d |
| Re: Offtopic! by Gabry(f): 1:25pm On Aug 17, 2008 |
ibkaye:HAHAHAH! Ib, I still don't see it. . . Its ok girl. . . don't stress yourself up. You're trying too hard. ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 1:27pm On Aug 17, 2008 |
hahahahaha, it won't show, i dunno why ![]() |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 1:35pm On Aug 17, 2008 |
i know why . . . . . . .cuz u have no gaddamn teeth |
| Re: Offtopic! by Gabry(f): 2:04pm On Aug 17, 2008 |
Ib, here, look at mine. ![]() jelous? ![]() |
| Re: Offtopic! by cbase: 2:08pm On Aug 17, 2008 |
gabrywyl:@Gabrywyl hi Gab, am not lordchaser, anyway i cnt ignore u tis not chase, but cbase abeg may una, u and @tufe, take am easy with @ibk i dey beg una oo na wa oo, dis question of teeth, a ha ha , *rolling on the floor laughing* hope d bobo wey dey send am rose and horse rides no go see am, cos if @loff sees am no be rose im go send again, im go send am cactus for roses n ride on Jackals instead of Horses so abeg @tufe abeg no tell am cos ha ha you no wetin go happen after.gabrywyl:NIce set of teeth, bet somebody is getting jealous, ![]() ha ha ha . |
| Re: Offtopic! by Nobody: 2:19pm On Aug 17, 2008 |
cbase why u just occupy space for this thread like this na!!! u no fit drive to ur point in fewer words? haba na wa oohhh!!! |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 2:24pm On Aug 17, 2008 |
@cbase guy, why u dey put @ in front of every body name? u no know the meaning, jusy ask now. @oye free am na, abi u dey pay for the one wey u dey use |
| Re: Offtopic! by Nobody: 2:34pm On Aug 17, 2008 |
i just wan warn am very soon em post go dey occupy 2pages why i even dey explain to u self na u born am abi them send u come meet me!!! |
| Re: Offtopic! by Piranas: 2:49pm On Aug 17, 2008 |
poor me, i have no teeth o wait, yes i do ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 2:50pm On Aug 17, 2008 |
-Piranas-: ![]() |
| Re: Offtopic! by tufe(m): 2:54pm On Aug 17, 2008 |
@the guy above IBK WTF is that supposed to mean |
| Re: Offtopic! by Nobody: 2:55pm On Aug 17, 2008 |
tufe:that is my brother's ID, i did not know he had logged himself into nairaland and logged me out, i posted that message and then realised i was not under my own name ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 3:00pm On Aug 17, 2008 |
una wash teeth so!!! |
| Re: Offtopic! by cbase: 3:05pm On Aug 17, 2008 |
Oyaletor:wetin be thie name of this Thread No be Off-Topics, Na waa oo, OFFTOPICS as in yarn anyhow, why i go yarn concisely you sound Wise Though, I appreciate ur concerns but i was only keepin in line with the thread. Tnks 2 for ur reply to TUfe, he thinks he knows are you aware of a slang, wen person dey yarn offpoint, we call it IMA 2? ibkaye: |
| Re: Offtopic! by Nobody: 3:08pm On Aug 17, 2008 |
cbase:huh |
Offtopic • Ask Uncle Trevor For Solutions And Advice To Your "romance Problems" OFFTOPIC • Offtopic Chat About Nursing-Related Studies • 2 • 3 • 4
Akoms Ability: Policeman Who Died In Oshiomhole's Convoy Accident (Graphic Pics) • Popular Brands From The Late 70's, 80's And Early 90's • We Saw This Python On Our Way Back From Church After Weeding




