Offtopic! - Nairaland General (94) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Offtopic! (91478 Views)
1 2 3 ... 91 92 93 94 95 96 97 ... 119 (Go Down)
| Re: Offtopic! by Nobody: 12:14am On Sep 06, 2008 |
blackspade:huh ![]() studio43:wetin u dey talk? ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 12:18am On Sep 06, 2008 |
i dey talk sey u nor be the same ibkaye wey i know 10years ago ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 12:19am On Sep 06, 2008 |
hehehehe, dont u like my preaching? ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 12:24am On Sep 06, 2008 |
i managed to like those preachings, silly ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 12:26am On Sep 06, 2008 |
gooooooooooood ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 12:29am On Sep 06, 2008 |
i sey i manage and u still dey sey good ![]() infact, u nor teach me well ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 12:29am On Sep 06, 2008 |
its a like! ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 12:33am On Sep 06, 2008 |
im hungry babe, any thing left for me to eat? |
| Re: Offtopic! by Nobody: 12:34am On Sep 06, 2008 |
remaining burnt rice at the bottom of this pot, oya, take ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 12:37am On Sep 06, 2008 |
nah thanx, ![]() good to know u cant even cook ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 12:38am On Sep 06, 2008 |
Chineke, i can cook well o ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 12:42am On Sep 06, 2008 |
why pot burn if u can cook? shioor, thank heaven sey i nor invest my money in marrying babe wey nor fit cook |
| Re: Offtopic! by Nobody: 12:44am On Sep 06, 2008 |
nawa o, did i say i cooked the rice? ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 12:46am On Sep 06, 2008 |
i bet your mom nor go bother goin to the kitchen if really u sabi cook, shioorr ![]() |
| Re: Offtopic! by blackspade(m): 12:48am On Sep 06, 2008 |
sorry IBK, wrong girl. Forgive me ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 12:51am On Sep 06, 2008 |
good looking gurls this days nor dey sabi cook. seem we go start dey put the ugly babes into consideration , lol |
| Re: Offtopic! by blackspade(m): 12:52am On Sep 06, 2008 |
that's true. ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 12:53am On Sep 06, 2008 |
blackspade:lol no probs ![]() @studio u think so? ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 12:58am On Sep 06, 2008 |
yes mehn, hhmm, oya tell me the truth and let the devil go back to hell were he came from, hmm lol see, i really wan invest ontop ya head for future sake o, for real ![]() who dey cook for una house? ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 1:00am On Sep 06, 2008 |
one phantom always comes into our house to cook for us, very coool abi ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 1:02am On Sep 06, 2008 |
lol, if u fine like this and nor fit cook, Nne mo sorri gon o ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 1:04am On Sep 06, 2008 |
reaalllllllllllllllllllllllyyyyyyyy, who told u i can't cook ? ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 1:05am On Sep 06, 2008 |
na u na, abi u don forget? ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 1:07am On Sep 06, 2008 |
oya, quote me ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 1:10am On Sep 06, 2008 |
lets leave that till next time, babe lol, u really need to work on your memory cuz it's failing you but ontop that, i still like you ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 1:11am On Sep 06, 2008 |
my memory is foiiinnee ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 1:18am On Sep 06, 2008 |
see teeths, i pity for the man wey go kiss you, ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 1:22am On Sep 06, 2008 |
buahahahahaha |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 1:25am On Sep 06, 2008 |
hhmmm, na wao , are u goin to home all day tomorow? |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 1:26am On Sep 06, 2008 |
oooopps , typo ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 1:27am On Sep 06, 2008 |
don't know ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 1:29am On Sep 06, 2008 |
ok, it's just that i want to take you out for a treat ![]() |
Offtopic • Ask Uncle Trevor For Solutions And Advice To Your "romance Problems" OFFTOPIC • Offtopic Chat About Nursing-Related Studies • 2 • 3 • 4
Akoms Ability: Policeman Who Died In Oshiomhole's Convoy Accident (Graphic Pics) • Popular Brands From The Late 70's, 80's And Early 90's • We Saw This Python On Our Way Back From Church After Weeding




