₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,276 members, 8,449,535 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 11:34 PM

Toggle theme

Offtopic! - Nairaland General (99) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralOfftopic! (92131 Views)

1 2 3 ... 96 97 98 99 100 101 102 ... 119 (Go Down)

Re: Offtopic! by studio43(m): 9:24pm On Sep 07, 2008
why fine boy like you wan resemble cbase wey be albino?
u don mad before grin grin


@ibk,
Nne na laugh u dey laugh abi na cry u dey cry?
Re: Offtopic! by spenchuks(m): 9:27pm On Sep 07, 2008
cbase no be complete albino, i'm still get some black spots for shokoto grin
Re: Offtopic! by Nobody: 9:28pm On Sep 07, 2008
am laffing grin
Re: Offtopic! by spenchuks(m): 9:30pm On Sep 07, 2008
pls laff but dont fart grin
Re: Offtopic! by skfa1: 9:31pm On Sep 07, 2008
Heheheheheh grin
Re: Offtopic! by studio43(m): 9:32pm On Sep 07, 2008
is she mistakenly go fart, then na hin be sey casala don burst  cheesy  cheesy


@spen,
are u talking from experience?  cheesy
Re: Offtopic! by skfa1: 9:33pm On Sep 07, 2008
studio43:
is she mistakenly go fart, then na hin be sey casala don burst cheesy cheesy


@spen,
are u talking from experience? cheesy
Probably might be grin
Re: Offtopic! by studio43(m): 9:35pm On Sep 07, 2008
@sk,
bros u take style gentle, but u are very wicked cheesy cheesy
Re: Offtopic! by skfa1: 9:35pm On Sep 07, 2008
But one min guyz, something smell

IBK hope u never gas out  shocked  grin
Re: Offtopic! by skfa1: 9:36pm On Sep 07, 2008
Bros studio I gently o, na where u put me i dey o smiley
Re: Offtopic! by Nobody: 9:37pm On Sep 07, 2008
roflmao cheesy
Re: Offtopic! by studio43(m): 9:37pm On Sep 07, 2008
with those junks wey she dey eat ehn,
mehn if she mistakenly go gas out, i don take off  grin  grin


@sk,
oye mi  grin
Re: Offtopic! by skfa1: 9:38pm On Sep 07, 2008
Me I don already take cover grin
Re: Offtopic! by studio43(m): 9:39pm On Sep 07, 2008
i still dey wait hopin the scent nor go smell reach my side grin
Re: Offtopic! by Nobody: 9:39pm On Sep 07, 2008
hahahahahahaha who tell u i eat only junks!? cheesy
Re: Offtopic! by skfa1: 9:39pm On Sep 07, 2008
@ spenchuks


I beg take cover before its too late, this one wey IBK dey throw na the real atomic bomb  grin
Re: Offtopic! by studio43(m): 9:41pm On Sep 07, 2008
ib,
person no need to tell me, hehehe
i dey code every wink grin
Re: Offtopic! by Nobody: 9:41pm On Sep 07, 2008
abi all of una wan kill me wid laff ehn, pahahahahahahaha cheesy
Re: Offtopic! by spenchuks(m): 9:42pm On Sep 07, 2008
ibkaye dis thing no get chain cover, na im make me dey warn
Re: Offtopic! by skfa1: 9:42pm On Sep 07, 2008
ibkaye:
abi all of una wan kill me wid laff ehn, pahahahahahahaha cheesy
Easy Easy  grin
Re: Offtopic! by studio43(m): 9:43pm On Sep 07, 2008
comedians in the house,
u soppose dey pay for every laughter, afterall no be me kill jesus  grin
Re: Offtopic! by Nobody: 9:46pm On Sep 07, 2008
;d
Re: Offtopic! by spenchuks(m): 9:46pm On Sep 07, 2008
ibkaye, no laff again pls, our life dey in danger.
ur own farting na concentrated toxic waste lipsrsealed
Re: Offtopic! by Nobody: 9:47pm On Sep 07, 2008
tseeeeeeeeeeeeeeewwwwwwwwwww tongue
Re: Offtopic! by studio43(m): 9:48pm On Sep 07, 2008
infact na weapon of mass destruction,  grin  grin


i remember one babe wey mess as i dey pound her ass silly grin
i take style pretend as if nothing happen grin
Re: Offtopic! by skfa1: 9:49pm On Sep 07, 2008
Kai Ibk you don release another one.


Na guguru and epa you eat?


Kai kai kai
Re: Offtopic! by skfa1: 9:51pm On Sep 07, 2008
studio43:
infact na weapon of mass destruction, grin grin


i remember one babe wey mess as i dey pound her ass silly grin
i take style pretend as if nothing happen grin
Heheheh samething happens to me, hope no be the same gurl ?
Re: Offtopic! by Nobody: 9:52pm On Sep 07, 2008
Am sure you are all just smelling yaselves, u dey take use style go blame it on the innocent girl abi  tongue
Re: Offtopic! by spenchuks(m): 9:52pm On Sep 07, 2008
ibkaye:
tseeeeeeeeeeeeeeewwwwwwwwwww tongue
NO! dis one is more dangerous and poisonous. enough shocked shocked
Re: Offtopic! by studio43(m): 9:53pm On Sep 07, 2008
u know wetin i do?
when the thing don smell too much, i just use style cease my breath for seconds make the smell redeuce small  grin
Re: Offtopic! by studio43(m): 9:54pm On Sep 07, 2008
ok peeps im out of here, will be up pretty earlly moro morning, cya'll
Re: Offtopic! by Nobody: 9:55pm On Sep 07, 2008
HEHEHEHEHE, odabo

1 2 3 ... 96 97 98 99 100 101 102 ... 119

OfftopicAsk Uncle Trevor For Solutions And Advice To Your "romance Problems" OFFTOPICOfftopic Chat About Nursing-Related Studies234

Popular Brands From The Late 70's, 80's And Early 90'sWe Saw This Python On Our Way Back From Church After WeedingMen Catch Sea Cow In Kebbi While Fishing, Take It To Their Monarch's Palace