Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,291 members, 7,954,152 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 01:16 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Guys I Need Help Pls. (1115 Views)
Help Pls See What I Do When My Mum Is Not At Home / Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! / Guys! I Beg You Pleaseeeeee. . . . :(( (2) (3) (4)
Guys I Need Help Pls. by Jerryjat(m): 12:19pm On Jun 26, 2013 |
Abeg. Were I fit buy garri for here?... 1 Like |
Re: Guys I Need Help Pls. by valicious1(m): 12:42pm On Jun 26, 2013 |
Jerry-jat:GO FOOD SECTION ASK MISSY B. na she be d MOD dia she go sell u enuff garri to fill ur useless brain mumu |
Re: Guys I Need Help Pls. by Jerryjat(m): 1:02pm On Jun 26, 2013 |
valicious1: ur papa MUMU... u here... Fool like u... Must u Insult sum1?... Madman... |
Re: Guys I Need Help Pls. by valicious1(m): 1:16pm On Jun 26, 2013 |
Jerry-jat:God punish your generation 10times. you come online de ask where you go buy garri you no sabi where market dey. i wonder who allow you escape from yaba psychiatric. |
Re: Guys I Need Help Pls. by Jerryjat(m): 2:30pm On Jun 26, 2013 |
valicious1: y ur fada no wise like dis... watin b ur problem... na u i ask?... y u no ignore am... men u beta dey try use ur head oooo.... if not God no go dey happy wit u... Fooooooooooooooooooooooolllllllllllll....... |
Re: Guys I Need Help Pls. by koligs: 2:50pm On Jun 26, 2013 |
Jerry-jat: Jerry-jat: Jerry-jat:I don't know y nairaland is full of new-bies nowadays!!!! Dude, get a life nd stop being a riff-raff.... U are getting old oh!!!! Illiterate |
Re: Guys I Need Help Pls. by valicious1(m): 2:53pm On Jun 26, 2013 |
Jerry-jat:na why u go die sttupiid. i de try correct your toutish way of life u dey here de insult your fada. see as 47 people view your useless thread since morning but not one single comment. see mugu wey i wan help. |
Re: Guys I Need Help Pls. by valicious1(m): 2:54pm On Jun 26, 2013 |
koligs:don't mind the tout |
Re: Guys I Need Help Pls. by Jerryjat(m): 4:15pm On Jun 26, 2013 |
but guys... y d rude confrontation?... i intended dis to b a joke... dat y i posted it in joke section... y den am i getting dis outrageous confrontation?... well it ok den... am so sorry if i hurt u in any way... It was neva my intention... MY INTENTIONS WERE GOOD... |
Re: Guys I Need Help Pls. by tironanig(m): 5:26pm On Jun 26, 2013 |
you really need help. |
Re: Guys I Need Help Pls. by koligs: 10:55pm On Jun 26, 2013 |
Jerry-jat: |
Re: Guys I Need Help Pls. by valicious1(m): 7:58pm On Jun 27, 2013 |
Jerry-jat: |
Re: Guys I Need Help Pls. by Nobody: 10:40pm On Jun 27, 2013 |
Y una dey insult ma guy nw?? Abi una don dey crase.....na jokes section be this,madness is allowed |
Re: Guys I Need Help Pls. by guruvick(m): 8:54am On Jun 29, 2013 |
valicious1:your head 1 Like |
(1) (Reply)
Cartoon Of The Day! Lol / Business Card Of The Chief Barber To The Presidency / Miraculously Killed A Large Alligator That Was Sneaking On Him.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |