Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,167,176 members, 7,867,406 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 03:33 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Joke:chicken and wine (1663 Views)
When Your Father Is A Palm Wine Tapper And Its Affecting Your Studies (photo) / One Day Chicken And A Goat Were Strolling: / Funny Picture Of A Man Riding A Motorcycle Filled With Fowl(chicken) (2) (3) (4)
Joke:chicken and wine by NaLaugh: 10:01am On Jul 31, 2013 |
E get one restaurant wey i dey chop for Garki. One oyibo dey always come chop there too. Any time dis oyibo chop finish, him go shout “heey!”, so i wonder wetin dey make am shout. I decide to chop wetin the oyibo dey always chop, so maybe me self go shout too. When i reach d restaurant last week friday, I order wetin the man dey chop, dem tell me say na chicken and red wine, so i chop am. I surprise say i no shout, i even collect extra plate, but i still no shout. Na then i just vex ask for my bill. The waiter tell me say one plate of chicken and red wine na N45,000, and the extra plate na another N45,000. Na then i come shout heyyyyyyyyy! heyyyyyyyyy!! heyyyyyyyy!!! heiiiiiiiiiii!!!!… till i reach house i still dey shout.. HAHA! |
Re: Joke:chicken and wine by englishmart(m): 10:52am On Jul 31, 2013 |
I dey help u shout heyyyyyyyyyyyyyyyy o heyyyyyyyyyyyyyyyy o. Nawaaaaaaaaaaaaaaaa o |
Re: Joke:chicken and wine by NaLaugh: 8:39pm On Aug 01, 2013 |
englishmart: I dey help u shout heyyyyyyyyyyyyyyyy o heyyyyyyyyyyyyyyyy o. Nawaaaaaaaaaaaaaaaa o na so o! |
Re: Joke:chicken and wine by NaLaugh: 6:39pm On Aug 05, 2013 |
1 Like |
(1) (Reply)
My April Fool Prank Is Hunting Me / PHOTO: When You Spend Ur School Fees To Buy Ur BAE'S Phone. / Photo - When The Bae Is The Bread Winner.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |