Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,202 members, 7,822,053 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 04:42 AM

9ja Police Be Like - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / 9ja Police Be Like (893 Views)

See What 9ja Police Did To Ex President Goodluck Jonathan / Nigerian Police Be Like / Baddest Joke ...9ja Police (2) (3) (4)

(1) (Reply)

9ja Police Be Like by DonaldGenes(m): 12:48pm On Jul 31, 2013
Driver: oga I swear I no get any money for here. Pls just lemme go.
#9jaPoliceBeLike; shatap joh.. Make we go atm." lmaoooooooooooo

9japolicebelike;U, u black, ur wife, brown, ur kids, white, ur car, blue,.. Kai! One of una be 419. Park well!

9japolicebelike;you are black and wearing white..my friend come down, you are a racist

9japolicebelike" lolzzzzz I dey talk to you you wan use me recieve call inside my office abi? Na Thunder go fire u

9japlicebelike;U carry gal 4 car."y ur lips dey red & ur babe use purple lipstickdat na fraud!come down!! LWKMD


9japolicebelike: where u dey come 4rm? where u dey go? Man:Adamawa to Borno pol: correct guy! Na u chop liver pass...

9japolicebelike:wey the receipt for the plate number..lmao

9japolicebelike:on the road* I dey talk to you you wan use me recieve call inside my office abi? Na Thunder go fire u

9japolicebelike;open ur Boot 'sees Goat' Oga whr d Receipt for the Goat, asin the Goat receipt n d Birth certificate? iyammi

[/b]
9japolicebelike" hahahahah...........Why You dey Wear Sun Shade Drive.... So You No Hear Say Them Don Band Tinted Glasses Abi? Oya Rogger Or Station?

9japolicebelike: lwtmapart[/b]the picture in your license you carry Afro. Now you are on low cut.. [b]Abeg come down

1 Like

(1) (Reply)

An Atheist Case In Court Against Xstians/muslims Hols / Akpors In Abuja / 5 Awkward Moments On Nairaland

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.