The Only Problem - Jokes Etc (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › The Only Problem (3222 Views)
| Re: The Only Problem by saucekid(m): 7:28pm On Jun 10, 2008 |
how u take know? |
| Re: The Only Problem by jaymobb(m): 7:48pm On Jun 10, 2008 |
confused pple talking again |
| Re: The Only Problem by saucekid(m): 9:21pm On Jun 10, 2008 |
confused person asking question |
| Re: The Only Problem by jaymobb(m): 11:20am On Jun 11, 2008 |
and that is u rite |
| Re: The Only Problem by clemcykul(f): 11:34am On Jun 11, 2008 |
jaybomb the confused fellla even wen dem born u evrybody confuse, even nepa confuse dat day hear ur name i beg ![]() webbie congrats once again ![]() |
| Re: The Only Problem by jaymobb(m): 12:15pm On Jun 11, 2008 |
clem abi na clemcy, boy abi u b girl, he abi na she or na it which eva category u belong to ![]() olodo na me abi na u wey everybody confuse the day them born u even u sef confuse |
| Re: The Only Problem by clemcykul(f): 1:04pm On Jun 11, 2008 |
lol i be confusion incarnate na ![]() otondo like u, u confuse so tay u dey 4get put food for nose instead of mouth ![]() |
| Re: The Only Problem by jaymobb(m): 1:20pm On Jun 11, 2008 |
u don chop shit this morning abi ![]() |
| Re: The Only Problem by princesa(f): 3:13pm On Jun 11, 2008 |
everybody just opening teeth 2day dnt get them webdaisy how dare u call me blonde i love them though ![]() but for the records am chocolate beat that ![]() take ur time ![]() |
| Re: The Only Problem by clemcykul(f): 3:43pm On Jun 11, 2008 |
wat are you alwayz beating princes the panel beater ![]() |
| Re: The Only Problem by princesa(f): 3:45pm On Jun 11, 2008 |
ur teeth are still open ![]() |
| Re: The Only Problem by Nobody: 3:01pm On Jun 13, 2008 |
*pays pricesa to panel beat clem's loose teeth* |
| Re: The Only Problem by princesa(f): 3:37pm On Jun 13, 2008 |
*collects money but send her boys on a "deal with him" mission to webdaisy ![]() |
| Re: The Only Problem by clemcykul(f): 4:09pm On Jun 13, 2008 |
hmmm |
| Re: The Only Problem by Nobody: 4:18pm On Jun 13, 2008 |
*trims off their hands, emails them to pricesa* am coming after you princesa, shey na webdezzi you no fit spell correctly, |
| Re: The Only Problem by jaymobb(m): 11:33am On Jun 14, 2008 |
*bitch slaps princesa and webde into next week* |
| Re: The Only Problem by Nobody: 11:40am On Jun 14, 2008 |
crazy ![]() |
| Re: The Only Problem by jaymobb(m): 12:13pm On Jun 14, 2008 |
hey runaway bride u r welkom back |
| Re: The Only Problem by Nobody: 12:33pm On Jun 14, 2008 |
hehehe runaway ke ![]() ba wo ni ![]() |
| Re: The Only Problem by jaymobb(m): 12:45pm On Jun 14, 2008 |
after u abardon me finish na im u dey ask me as i dey anyway i av waist pain and which nids to b attended to immediately |
| Re: The Only Problem by Nobody: 12:47pm On Jun 14, 2008 |
abandon for where? ![]() ok then, go and attend to them kia kia ![]() |
| Re: The Only Problem by jaymobb(m): 12:49pm On Jun 14, 2008 |
na wettin i come dey pay u 4 then |
| Re: The Only Problem by manickal(m): 12:50pm On Jun 14, 2008 |
![]() |
| Re: The Only Problem by Nobody: 12:53pm On Jun 14, 2008 |
se mi lon ba soro? fimisile jo Ko ye na, pay ko play ni ![]() |
| Re: The Only Problem by jaymobb(m): 1:09pm On Jun 14, 2008 |
na who i dey follow talk if no b u this your customer care no get benefits at all at all make u just wait make i catch u will not only play but u will pay me 4 inconviency ![]() |
| Re: The Only Problem by Nobody: 1:10pm On Jun 14, 2008 |
gbenu e dake jare, which inconveniences, see your head ![]() |
| Re: The Only Problem by jaymobb(m): 2:00pm On Jun 14, 2008 |
shebi d head b like your suga daddy's own abi ![]() this one u dey tel me make i close mouth, i knw your just using idea to beg 4 a kiss ![]() |
| Re: The Only Problem by Nobody: 5:17pm On Jun 14, 2008 |
toothless |
| Re: The Only Problem by saucekid(m): 6:02pm On Jun 15, 2008 |
see as jay dey use stylee dey yab my girl |
| Re: The Only Problem by clemcykul(f): 9:06am On Jun 16, 2008 |
dats the genesis of yabs |
| Re: The Only Problem by segunpc(m): 9:33am On Jun 16, 2008 |
no its d revelation of yab |
| Re: The Only Problem by jaymobb(m): 10:40am On Jun 16, 2008 |
hw r my children doin this morning ![]() |
Photoshop Gone Wrong • The Best Of Akpororo Comedy Videos • .
even wen dem born u evrybody confuse, even nepa confuse dat day hear ur name i beg 
i love them though 

