Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,182 members, 7,815,138 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 08:03 AM

Make I Follow Oyinbo - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Make I Follow Oyinbo (716 Views)

Photo: Hilarious Pixels" Shey Dem Want Make I Marry" Happy Saturday Hustle Hard. / PPPPPPPPPPPPP!!!!!!!!!!! Comot 4 Road Make I Pass!!... / Make I Write My Own (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Make I Follow Oyinbo by Nobody: 3:41pm On Aug 07, 2013
E get dis particular restaurant wey i dey chop for Wuse. E get one oyinbo man wey dey always come chop there too. Any time dis oyinbo man chop finish him go shout "heey!", so i wonder wetin dey make am shout. I decide to chop wetin di oyinbo man dey always chop so maybe me self go shout too. When i reach d restaurant last week friday i order wetin di man dey chop dem tell me say na chicken and red wine, so i chop am. I surprise say i no shout i even collect 2 xtra plate but i still no shout. Na then i just vex ask 4 my bill. The waiter tell me say one plate of chicken and red wine na #45,000 then d xtra plate na another #90,000 na then i come shout heyyyyyyy! Heyyyyyyy!! Heyyyyyy!!! Heiiiiiiiii... Till i reach house i still dey shout. grin

2 Likes

Re: Make I Follow Oyinbo by babadem2much(m): 7:08am On Aug 08, 2013
mek i 4low u shout heeyyyyyyy cuz u don enta

(1) (Reply)

The Hard On... / The Result Of Text-driving / I Sabi Cook, My Mama Cook Pass Me..

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 50
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.