Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,625 members, 7,827,338 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 10:46 AM

I Don Port Remix - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / I Don Port Remix (544 Views)

I Don Port Rmx (android Version) / I Don Port Video By MAAST / Chaz B Don Port O! (2) (3) (4)

(1) (Reply)

I Don Port Remix by pharmo25(m): 11:59pm On Aug 08, 2013
"I don port remix...
My admission don dey portable,
he mean say,
i fit to carry am come to private
UNI easy,
come enjoy the studies wey no
get e part 2
ah ah,
the matric no wey u dey use now
and b4
carry dey go dere.
Eeh! I don port Oo°˚˚˚˚˚°
eeh! I don port Oo°˚˚˚˚˚°
eeh! I don port go private Uni
kirikata x4
carry the same matric no go,
i don upgrade to private school....
You too can switch to private UNI
and still
retain ur matric number from
anoda UNI...
Walk into any private UNI
authorized outlet
and send the word "PORT" to
3232".
He suppose dey available for
Foreign Universities sef. ASUU

Source : adtiezy1
Re: I Don Port Remix by lalaboi(m): 12:34am On Aug 09, 2013
Why dont you put this on tape and let us hear what it sounds like?

(1) (Reply)

Ur Radio Time-table / Music: Tosin Martins – Made In Naija Ft Naeto C / Meet Phunked

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.