Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,412 members, 7,819,473 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 04:56 PM

The country called Nigeria!! - Entertainment - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / The country called Nigeria!! (408 Views)

Charles Bruce- A.k.a Chaz B Is Back In The Country (2) (3) (4)

(1) (Reply)

The country called Nigeria!! by McMastiff(m): 7:22am On Aug 09, 2013
NIGERIA-The only country wey 5 LITRE PETROL no dey full 4 LITRE RUBBER!!
NIGERIA-The only country wey dey supply STEADY ELECTRICITY to 4 West African countries but even NEPA demself dey use GENERATOR!!
NIGERIA-The only country wey u go see MEAT inside EGG ROLL!!
NIGERIA-The only country wey be say if 2 people waka pass 4 road and maybe by mistek,their body touch,dem go rush go check dia DICK weda e still dey!!
NIGERIA-The only country wey u go see the manager of RHYTHM 93.7 dey listen to PLANET 101.1!!

(1) (Reply)

A Nairalander Needs A Record Label / 5 Reasons Why My Android Smartphoneis Better Than A Girl Friend / For Ur Occation .african Dish With Stye

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.