Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,159,057 members, 7,838,682 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 07:55 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Hilarious Jokes To Laugh To This Wonderful Morning (2642 Views)
Do You Still Remember This Wonderful Woman? Picture. / What Made Iara Oshiomole To Laugh Like This? / Even "Usually Boning "Muazu Had To Laugh At This Jay-jay Okocha's Joke (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Hilarious Jokes To Laugh To This Wonderful Morning by Philipmems(m): 10:22am On Aug 14, 2013 |
Conversation between a Rat and Man Rat: (with tiny voice) hello. Man: hello, who am i speaking wit? Rat: na Mr John be dis abi? Man: yes u are speaking wit Mr John, who is dis pls? Rat: so u no recognize my voice abi? Na me ur room mate. Man: u say what?. Rat: ur room mate Rat. I dey ur room now.. Man: i beg ur pardon? Rat: which yeye beg u dey beg. i never chop since yesterday wey u waka comot. I check that place wey u dey put food i no see anything. I check d kitchen nothing. I even check ur fridge no single food there. E be like say u wan kili me abi.. No problem, i jux say make i let u know say that ur certificate 4 inside your wardrobe wey dem write LAGOS STATE UNIVERSITY i don eat d "LA" comot. Remaining "GOS" STATE UNIVERSITY. Let me see which work u go take"GOS" state university find. ...(rat ends call):O =)) if this were possible and happened to you what will you do....
|
(1) (Reply)
NMA Kicks As CBN Authorises Med Lab Scientists To Regulate Importation Of IVDS. / Police IG Snubs House Of Reps Over Siege On National Assembly / I just want the people suffering to stop. feed up with corruption
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |