Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,525 members, 7,954,986 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 01:40 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Naija My Very Own (538 Views)
(1) (Reply)
Naija My Very Own by nakitoo22(m): 8:15pm On Aug 24, 2013 |
NAIJA my very own At times I dey weep for my nation I dey wonder waitin day cause all the tribulations Naija sitdon ontop many mansions But still everywhere na tension I don make up my mind for d politics Waitin b d mata with the police Na only them I just dey notice Today na dem papa own Tomorrow go b my very own Na the begini I first known Say e go gud wen Aso rock b my own Make u no dey exercise fear All of them don dey shear tears Say pesi wan come show dem stress D cake na for everybody to share. But dem go hail When pesi hold their tail E go blik EFCC trail And I go put all of them for jail Naija na our very own e no suppose fail. Still from d house of O.A George |
(1) (Reply)
Lack Of Reading In Nigeria / Poems & Poetic Speeches. / What If I Create A Thread Like This? *My Bad Habit*
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5 |